Ready歌词由Mykah演唱,出自专辑《Ready》,下面是《Ready》完整版歌词!
Ready歌词完整版
Say KONA
Say they ready now
they ready for me now on the stereo
say na me dey burst their medulla
say na me dey make dem girls whyne waist wey circular
Say they ready now
they ready for me now pon the stereo
say na me dey burst their medulla
say na me dey make dem girls whyne waist wey circular
As Angelina come Jolly
say my sound e dey make her want know me
so I tell her do you really want more (say she want more)
As Angelina come Jolly
say my sound e dey make her want know me
so I tell her do you really want more (say she want more)
As e the gbedu dey enter them body ooo
Won ni simi yeah
oya gather my money ooo
If you want see me (simi)
As e the gbedu dey enter them body ooo
Won ni simi yeah
oya gather my money ooo
If you want see me (simi) yeah
Say they ready now
they ready for me now on the stereo
say na me dey burst their medulla
say na me dey make dem girls whyne waist wey circular
Them dey feel am for Soweto
gbedu wey dey bang for Tema
Edey make dem dance for Lagos
Them dey feel am now for Capetown
And I bet you, you gon know this yeah
give them yeah, Kona give them yeah
I bet you gon know this yeah
Say Kona