Faith Anthem歌词由Rio Mighty演唱,出自专辑《Faith Anthem》,下面是《Faith Anthem》完整版歌词!
Faith Anthem歌词完整版
Chale everybody got problems (problems)
Many cannot talk about it (about it)
Cos there is nobody to hear them (hear them)
Maybe you’re the Victim. (Victim)
But then everything by prayer (prayer ah ah prayer ah ah ah)
You for keep pushing, man’dem (man’dem)
And Let this be your anthem (anthem)
(Oh)
Let me hear your say hear you say:
I’ll never never give up
Because God dey my side.
I’ll never never give up
Because God dey my side.
You’ve been crying everyday and night
Yh Oremi, Baba God will do.
E no be power, e no be might.
Jehovah Jireh go see you through.
That Akara you dey sell, (sell)
One day go turn into mansion, (mansion)
Schooling wey make like hell (hell)
You’ll hear congratulations
My colleague wey dey search money (money)
Make you no go Babalawo (lawo)
Jesus go fi change your story (story)
Trust the process ebefa o (fa o)
(Oh)
Let me hear your say hear you say:
I’ll never never give up
Because God dey my side.
I’ll never never give up
Because God dey my side.
It’ll be hard we know
and the road will not be easy
Muddy and rough but we go,
Because Jesus is the reason,
But then everything by prayer (prayer ah ah prayer ah ah ah)
You for keep pushing, man’dem (man’dem)
And Let this be your anthem (anthem)
(Oh)
Let me hear your say hear you say:
I’ll never never give up
Because God dey my side.
I’ll never never give up
Because God dey my side.
I’ll never never give up
Because God dey my side.
I’ll never never give up
Because God dey my side.
That Akara you dey sell, (sell)
One day go turn into mansion, (mansion)
Schooling wey make like hell (hell)
You’ll hear congratulations
My colleague wey dey search money (money)
Make you no go Babalawo (lawo)
Jesus go fi change your story (story)
Trust the process ebefa o (fa o)