Phyna歌词由Mo6Ix&EvilTwin&Peepzy演唱,出自专辑《Phyna》,下面是《Phyna》完整版歌词!
Phyna歌词完整版
Ohh Oh Oh Oh Ohh
My sexy Phyna
BoomBoi
Mhmm Phyna
You're the one that I desire
Hope you go dey for dinner
And the later ritual
Oh everybody know
Say na you wey dey make me complete
And na you only I wan commit to
When I'm with you I get comfort and peace of mind
Oh Phyna
Oh my sexy Phyna
(Oh Oh Oh)
All of your enforcements and domination
How you position
All of your emotion
Eh Phyna
She give me fever
My karashika
She dey give me liver
We go rock this night o
Sugbọn mi
We go rock this night o
Odoo me I no go gree o
Me I no go gree o
Odoyewu me I no go gree o
Shey you hear me
Me I no go gree o
Baby look me my eyes
I swear I no go tell you lie
Only you go be my wife
Every other day or night
This my baby no dey gree o
This one no mean say I too sabi o
Every other night she bother me o
10 litre no do mammi water mi o
Holy water me o
Oh everybody know
Say na you wey dey make me complete
And na you only I wan commit to
When I'm with you I get comfort and peace of mind
Oh Phyna
Oh my sexy Phyna
Eh Phyna
She give me fever
My karashika
She dey give me liver
We go rock this night o
Sugbọn mi
We go rock this night o
Odoo me I no go gree o
Me I no go gree o
Odoyewu me I no go gree o
Shey you hear me
Me I no go gree o
BoomBoi
Ohh Oh Oh Oh Ohh