Ritualist (Money) (Explicit)歌词由Spydy演唱,出自专辑《Ritualist (Money) [Explicit]》,下面是《Ritualist (Money) (Explicit)》完整版歌词!
Ritualist (Money) (Explicit)歌词完整版
Lelelelele
(Egwu)
We spending money
Den call us ritualist (eeba)
We spraying money
Den call us scammer (eeche)
Where you Dey
When I Dey hustle money
Where una Dey
When I Dey find the money (owo)
Money making machines
Na me be specialist
Money making machine
Na me be Godfather (eze ego)
Make the money
Spend the money
If you no enjoy
Omo na you sabi
Eeba eekpo
Eeba shagala eekpo
Eeba eekpo
Eeba shagala eekpo
Monday Thursday
Is my working day
Friday Sunday
Na jolijoli eh
Den no Dey sit down one place
Dey watch masquerade (at all)
If you no get money
Den go run away
If you get money
You get big family (na so)
Money na the root of evil
And everybody wan touch am
Chai follow your way
My brother your way
No be my way
No be my way
We spending money
Den call us ritualist (eegbe)
We spraying money
Den call us scammer
Where you Dey
When I Dey hustle money
Where una Dey
When I Dey find the money
Money making machines
Na me be specialist
Money making machine
Na me be Godfather (eze ego)
Make the money
Spend the money
If you no enjoy
Omo na you sabi (akajiaku one)
Eeba eekpo
Eeba shagala eekpo
Eeba eekpo
Eeba shagala eekpo
As I get money
I go enjoy my life
I say make the money
Make you enjoy yourself life
Life no get duplicate (at all)
Chop your life before heaven gate (eeche)
Spend money (eeche)
Flex money (eeche)
Blow money
Jaye Jaye
Flex money (eeche)
Spend money (eeche)
Blow money (eeche)
Jaye Jaye
Money na the root of evil
And everybody wan touch am
Chai follow your way
My brother your way
No be my way
No be my way
We spending money
Den call us ritualist
We spraying money (eegbe eegbe)
Den call us scammer
Where you Dey (ratata)
When I Dey hustle money
Where una Dey
When I Dey find the money (oshey)
Money making machines
Na me be specialist
Money making machine
Na me be Godfather
Make the money
Spend the money(eze ego)
If you no enjoy
Omo na you sabi
Na you sabi
Spray the money in the air
Spray the money in the air
Hahaha
Spray some money in the air
Oshey oshey oshey
Wa sere
Gbayi