More Money歌词由Zottiebanks演唱,出自专辑《More Money》,下面是《More Money》完整版歌词!
More Money歌词完整版
Ahh ah ahn, Ahh ah ahn
Zottie is Hottie lomona
D hustle don tey, now d boy don dey go global
You’re going home or you go harder
Bad Energy make you stay farther
Cos Me i dey do my things my way
Blessings come my way
See I don dey my lane
Mmm, Oro mio kan aye o
I’m not a fool for yah,
I no dey carry girl for head o,
Pass me d Kush make i blow some air,
All dem my guys we dey 100
More money making sense,
Money dey stop nonsense,
Omo ma jaiye tana cos nobody dey perfect,
More money making sense,
Money dey stop nonsense
Omope jaiye tana cos nobody dey 100
Ma jaiye ori mio rora
I no send your father
As far am getting money me I no beef your broda,
Ma jaiye ori mio rora
I no send your father
As far am making kudi I no beef your broda.
I gat money in my zone,
I left home to feed my home,
Everybody come and go,
Baby Shawty don dey jo
Vibe on alone
Awon Temi Denge pose,
I’ve been chasing bags and Gold,
Zottie gbedu don dey blow
Man In this life I trust nobody,
Loving no fit please me
I lay my eyes on money
Wonle wonle won rimi
Me i no dey hear caution
Me i no dey see caution
Everybody dey common
Put all dem my hopes on God
So me I go dey still turn up
Me i no dey hear caution
Me i no dey see caution
Everybody dey common
Put all dem my hopes on God
So me I go dey still turn up
More money making sense,
Money dey stop nonsense,
Omo ma jaiye tana cos nobody dey perfect,
More money making sense,
Money dey stop nonsense
Omope jaiye tana cos nobody dey 100
Ma jaiye ori mio rora
I no send your father
As far am getting money me I no beef your broda,
Ma jaiye ori mio rora
I no send your father
As far am making kudi I no beef your broda