Follow歌词由Shekhy Reason&Nawtyboi Tattoo演唱,出自专辑《Follow》,下面是《Follow》完整版歌词!
Follow歌词完整版
Follow
Follow aay ay
Plenty Plenty Currency go Follow
Follow ay ay
Money Follow
Money Follow aay ay
Blessing Blessing sef fii come go Follow, for my motto,be me Logo ,nor dey Joke oh,for me purpose,
Purpo aay ay
God me beg gii ,easy for my proposed
For my Propo aay ay ay
Bringing work oh
Work oh work oh work oh
For this sii thing, dey make mind dey Blow woo oh oh oh oh, no no no, oh oh oh .
I no wait anything
Ahn ah ah
But Daddy tell Lel me
Ah aah ah
I still dey wishing you
Ah aah ah
Me God dii Shocky you
Ah aah ah
I no wait anything
Ahn ah ah
But Daddy tell Lel me
Ah aah ah
I still dey wishing you
Ah aah ah
Me God dii Shocky you
Yaysu , shy be me I dey, reason me I dey, dey look, me my time l wait, nor dey me complain, Hustling, For your side I dey, watin give I take, overlook , what ever dem say, focus on my lane nnn
For this sii life no complain make you dey dat your dey no be race me dey race ,
Na Money me me dey chase nor dey wait wait nothing for we dea this Century.
For this sii life no complain make you dey dat your dey no be race me dey race ,
Na Money me me dey chase nor dey wait wait nothing for we dea this Century.
I no wait anything
Ahn ah ah
But Daddy tell Lel me
Ah aah ah
I still dey wishing you
Ah aah ah
Me God dii Shocky you
Ah aah ah
I no wait anything
Ahn ah ah
But Daddy tell Lel me
Ah aah ah
I still dey wishing you
Ah aah ah
Me God dii Shocky you