Jekajo (Explicit)歌词由Amzy B演唱,出自专辑《Jekajo (Explicit)》,下面是《Jekajo (Explicit)》完整版歌词!
Jekajo (Explicit)歌词完整版
Verse 1
See
Have been living my life everyday
Many things I don see for the way
Man Dey hassle for the pay
Every night and day na Holiday
Ja ma shaye lo
Jaiye lo
Bebe nlo
Ati mama nlo
Mama jo
Papa jo
Everybody dance to this
Rora ma jo
Hook
Uh wah
Swallala lala
I go try ya ya ya life
Come tonigh yayaya night
Bere Lati jo
Malo malo sa sa sa
Uh
Jah jah jah jah jah
Testify my brain ni ko bota o
Every night and day high I Dey pray so hard
Eh
Uh wah
Chorus
Eh
Te le mi looleee
Je ka jo
Ja ka jo
Omoge sare wole je ka jo
Jeko sonto
Ja ka joo
An the bois dem like Konto
Konto Konto Konto
An en Dey do gallala Azonto
Konto konto konto
Verse 2
Eh
Shee na this party oh
Money Dey eh
Shayo Dey
Make u Jaiye lo
Money Dey
IBK mapami na
Odee foori gba won
Lai lai lai
Shee na my life I no denial ah am
Omo wen the gbedu drop na fire ahahah
Dem go Dey dance eee gallalaa la la
Oh oh
Hook 2nd
Uh wah
Swallala lala
I go try ya ya ya life
Come tonigh yayaya night
Bere Lati jo
Malo malo sa sa sa
Uh
Jah jah jah jah jah
Testify my brain ni ko bota o
Every night and day high I Dey pray so hard
Eh
Uh wah
Chorus
Eh
Te le mi looleee
Je ka jo
Ja ka jo
Omoge sare wole je ka jo
Jeko sonto
Ja ka joo
An the bois dem like Konto
Konto Konto Konto
An en Dey do gallala Azonto
Konto konto konto