笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-21 09:25 | 星期二

When (Explicit)歌词-Leesky Junior&Horpyzino&General Flows

When (Explicit)歌词由Leesky Junior&Horpyzino&General Flows演唱,出自专辑《When (Explicit)》,下面是《When (Explicit)》完整版歌词!

When (Explicit)歌词

When (Explicit)歌词完整版

Street to hard to tell

And I gat nothing to share

I believe say I go show

My time dey come no more share

No holiday for hustler I gats to wipe mama tears

Tell them say no fear

Man I must bring in in the rest

Na only music I know oh, tell them say I no sabi boom

Mo sise kara kara so I can make it all

Hmm Omo no disturb

Me I mo gum body I told them not to come

Say I go show them all

E farabale I go show you more

Baba tete bamise

Kori wa bamise

No more delay

No more delay

I no it’s not easy Baba run it for me

So many things baba solve it for me

Baba tete bamise

Kori wa bamise

No more delay

No more delay

I no it’s not easy Baba solve it for me

So many things baba run it for me

When e go be for me

When e go soft for me

Many bills on me

Bless me no waste time

(Bless me no waste time)

I run my hustle all alone no feeder

I keep on playing all my roles no leader

Many videos wey I post no (viewers

He come be like I get ee head no Fila aah

it been bothering me

I have to face my fear I gat no feelings

Only my mama she stood by me

Tete bamishey make them no kill me

Yeh

So manything I have to yan da

Sugbon emi lo ye no be small thing brother

But enemies won fe kin so da

Me I keep on pushing nobody fit stop am

Yeh ehh hii

i get the sterminal ah ah

Am praying for the money na ah

I gat the formular

Cause I no there is no resting for the hustlers

Yeh yeh

Baba te te bamishey eee

Cause am waiting along the way eh eh

Many blessings come way

Am praying for the raba everyday

Do am for me no delay

Cause eni to mowe sha lo mo we

It been a long time on the way

Nobody fit to stop baba bamishey ehh

Baba tete bamise

Kori wa bamise

No more delay

No more delay

I no it’s not easy Baba solve it for me

So many things baba run it for me

Baba tete bamise

Kori wa bamise

No more delay

No more delay

I no it’s not easy Baba solve it for me

So many things baba run it for me

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef063VVA9BgxVVAYMDw.html

相关推荐

  • just keep driving歌词-Keni Titus

    just keep driving歌词-Keni Titus

    just keep driving歌词由Keni Titus演唱,出自专辑《just keep driving》,下面是《just keep driving》完整版歌词! just keep driving歌词完整版 just keep dr...

  • Attention歌词-Talia Schlanger

    Attention歌词-Talia Schlanger

    Attention歌词由Talia Schlanger演唱,出自专辑《Attention》,下面是《Attention》完整版歌词! Attention歌词完整版 Pull me close. Whisper how you love the...

  • 城里的月光 (cover: 陈菊兰)歌词-Sophia Jiang

    城里的月光 (cover: 陈菊兰)歌词-Sophia Jiang

    城里的月光 (cover: 陈菊兰)歌词由Sophia Jiang演唱,出自专辑《Sophia Jiang翻唱集》,下面是《城里的月光 (cover: 陈菊兰)》完整版歌词! 城里的月光 (cover: ...

  • 假日成都歌词-WinWinBoi&肖丁恺Shining K

    假日成都歌词-WinWinBoi&肖丁恺Shining K

    假日成都歌词由WinWinBoi&肖丁恺Shining K演唱,出自专辑《假日成都》,下面是《假日成都》完整版歌词! 假日成都歌词完整版 假日成都混音及母带:Romesrover St...