笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-11 07:46 | 星期六

Corner歌词-Joe Octave

Corner歌词由Joe Octave演唱,出自专辑《Corner》,下面是《Corner》完整版歌词!

Corner歌词

Corner歌词完整版

E don be by force

This time, you must fall in love

You need men like us

Sister, you dey high me like drugs

She don dey my corner

Be like I don high gbana

The reason I dunno

She don put me for high run o

Eba mi kigbe ole o

Ole ole le le le ole o

She don thief my heart away

She steal am and run away

Eba mi kigbe ole o

Ole ole le le le ole o

She don thief my heart away

She steal am and run away

E heh e

We begin to the do boju boju o

Fire on the mountain na to pursue o

Fall for the bed till e bonjour o

Tell me wetin biggi man go do o

How I go leave the girl

Wey dey come true

She be soja but she humble

She dey go down when we want do

When I kon fall she run away o

Eba mi kigbe ole o

Ole ole le le le ole o

She don thief my heart away

She steal am and run away

Eba mi kigbe ole o

Ole ole le le le ole o

She don thief my heart away

She steal am and run away

E heh e

Pack o, pack o, pack o

I dey feel your backa, me want that o

Early in the morning to the night o

I no fit deny, you charge me right o

Hmmmm

Girl see your body is not wrong

We go leave am

For the loving body strong

Hmmmm

You got love for me

Put it up and down you see

We begin to the do boju boju o

Fire on the mountain na to pursue o

Fall for the bed till e bonjour o

Tell me wetin biggi man go do o

She don dey my corner

Be like I don high gbana

The reason I dunno

She don put me for high run o

Eba mi kigbe ole o

Ole ole le le le ole o

She don thief my heart away

She steal am and run away

Eba mi kigbe ole o

Ole ole le le le ole o

She don thief my heart away

She steal am and run away

E heh e

E don be by force

This time, you must fall in love

You need men like us

Sister, you dey high me like drugs

E don be by force

This time, you must fall in love

You need men like us

Sister, you dey high me like drugs

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef075VVA9AQ1XVAMH.html

相关推荐

  • Wayo歌词-Joe Octave

    Wayo歌词-Joe Octave

    Wayo歌词由Joe Octave演唱,出自专辑《Wayo》,下面是《Wayo》完整版歌词! Wayo歌词完整版 It's pytho beats!Joe octave the rap official baby!Ok, one time!U...

  • Mai V歌词-Dfoxie37&Myhai

    Mai V歌词-Dfoxie37&Myhai

    Mai V歌词由Dfoxie37&Myhai演唱,出自专辑《Mai V》,下面是《Mai V》完整版歌词! Mai V歌词完整版 Anh i, anh thot ra ợc khng?Vậy em th sao?Em khng thấy...

  • 下辈子不一定遇见 (cover: 梅朵)歌词-金晓汐

    下辈子不一定遇见 (cover: 梅朵)歌词-金晓汐

    下辈子不一定遇见 (cover: 梅朵)歌词由金晓汐演唱,出自专辑《金晓汐的翻唱》,下面是《下辈子不一定遇见 (cover: 梅朵)》完整版歌词! 下辈子不一定遇见 (cover...

  • Kuradang歌词-Max Surban

    Kuradang歌词-Max Surban

    Kuradang歌词由Max Surban演唱,出自专辑《Visayan Greatest Hits Vol.3》,下面是《Kuradang》完整版歌词! Kuradang歌词完整版 Kuradang - Max SurbanWritten ...

  • Bakakon  Ka Diay歌词-Verni Gonzalez

    Bakakon Ka Diay歌词-Verni Gonzalez

    Bakakon Ka Diay歌词由Verni Gonzalez演唱,出自专辑《Visayan Greatest Hits Vol.3》,下面是《Bakakon Ka Diay》完整版歌词! Bakakon Ka Diay歌词完整版 Baka...