Milky Doughnut (Freestyle|Explicit)歌词由Benson Hycee演唱,出自专辑《Milky Doughnut (Freestyle) [Explicit]》,下面是《Milky Doughnut (Freestyle|Explicit)》完整版歌词!
Milky Doughnut (Freestyle|Explicit)歌词完整版
If u cannot press money clear
Ramadan Kareem
Compliments of the season
Odunla ma bawa layo
Koni bawa ninu prison
Pretty girl mu joko
Ko wa bami ma reason
Moni kilofe je
Oni milky doughnut pelu chicken
After food na food
I go give you what you desire
But nkan temi ma like nikan
Ti wo gbesaya
50/50 Trade by barter no wahala
Dispatch rider ma to de milky doughnut
Loading Loading
Milky Milky
Am not greedy
Am not kidding
With my kitty
She say (Zaddy)
Buy me milky doughnuts
E no too cost
Na only me never chop am
For my caucus
Breaking up with you na taboo
Milky Milky
Bewaji eyan zazoo
Do what you gotta do
Pretty lady manogere
Bo kolo far pretty lady jogede
She say (baby)
Buy me milky doughnut
Arike pre order is selling on whatsapp
Asap
Kilonso xup
Milky milky
Am not kidding
I will kill you with my kitty
Zaddy zaddy
Ahyii
Na u i go marry
Walai e
I have my money but i want your money
I will call you babe anytime am horny
Kosi fila kosi gele
Kosi warey kosegele
Omo iyami orii werey
Ti moti fun lekan pere
Werey werey
She talk say u dey use moniepoint
And u no get get money what's the point
Ehn baby
You wan chop milky doughnut
And u no want make i chop u
Ori mi lo ma dafun eh na baba God