Oga Ade (Explicit)歌词由Samaras&Starkiz演唱,出自专辑《Oga Ade (Explicit)》,下面是《Oga Ade (Explicit)》完整版歌词!
Oga Ade (Explicit)歌词完整版
Oga Ade (Explicit) - Samaras/Starkiz
Composed by:Samaras/starkiz/M.Teezy/Lawson
Samaras:
Hahaah
You want this you want that
Ehn you no won work
You suppose buy gun na
Make you go central bank
You know as e dey go
Samsong for the speaker
By the way you know how I feel like
You want skrrr you want to kpakpakpa oya na
Star Kizz:
Kilode Oga Ade
Awon tie n shishe e wo lon sere
Enter the lane kole rowo rale
Korowo Shaye
Oga Ade Oga ade
Awon tie n shishe e wo lon sere
Cuz if you go broke
Nobody go show love Ko Kan aye
Enter the lane kolerowo Shaye
Korowo rale kofori pipe Jaye
Oga Ade
Samaras:
You want to do dorime
But on gbe single room Lorile
Ofera Vsop
Momsi e n kiri ogi
E wo no n claim Lekki boy
E wo to mo bi to tin bor
You Kon dey live fake life
Oyawo lati sokoloan to fii n ball
How many times will dey tell you this country is not for you for you
You want to chill you want to flex you want to fly balloon balloon
You no geh sub you want to bomb you want to do yahoo yahoo
Dem still do sub for you o n wo tiktok o n wo kagaroo garoo
You want to skrrrrrrraah you want to kpakpakpa
You no won grind you want the cash you want it papapa
You want to shut down club ko ma dun gbagbagba
You want to carry lekki slim babes pelu awon omo rapata
Oga Ade toye ko make funds kole gba Ade
Stack the funds up cuz of bad days
Ojo tojo Maro ti o ni si umbrella
Ojo tokun makun tio ni abela
Cuz of fake life you don lose helpers
Dem be dey think say you better pass dem
Oro e dabi Oro talika to shakor si nepa
Ashey werey o rowo ra epo sinu Gen
Kiwala n fani fari
Tile bati shu atoro Garri
Dem dey cloth you on a low-key
Koni motor but everytime lo ma n roll key
Star kizz:
I go like make I wear Gucci Prada
Cuz I no like make I dey jump okada
You no won work
You won dey chop
Monkey dey work
Baboon dey chop
You won dey gbomo meji ninu club
Hennessy wole you order ciroc
Funmi nigbo pelu loudi mi
Open the door abo madi ni
You want to shaye
You want to ballu
Shishi no dey
Kilode Oga Ade
Awon tie n shishe e wo lon sere
Enter the lane kole rowo rale
Korowo Shaye
Oga Ade Oga ade
Awon tie n shishe e wo lon sere
Cuz if you go broke
Nobody go show love Ko Kan aye
Enter the lane kolerowo Shaye
Korowo rale kofori pipe Jaye
Oga Ade