笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-25 04:05 | 星期六

Wombolombolo歌词-DR. UZO

Wombolombolo歌词由DR. UZO演唱,出自专辑《Wombolombolo》,下面是《Wombolombolo》完整版歌词!

Wombolombolo歌词

Wombolombolo歌词完整版

Ooh, Dr Uzo eh eeh, talk to you o, eeh

Anything you do

(Wombolo wombolo wombolo eeh eh)

If you do good

(Wombolo wombolo wombolo eeh eh)

And even if you do bad

(Wombolo wombolo wombolo eeh eh)

Anything you do eeh

(Wombolo wombolo wombolo eh eeh)

God dey see you (see you)

My brother make you dey hear, chaii

Anything you dey do

Only God go reward you oo wee

Even if you kill, carry dem house

Na God go reward you(o ho)

You dey good oo

Nobody dey praise you, oo wee

Anything you dey do o

Bad belle people go dey talk o

Anything you do o

Na God, Chukwu ga akwụ ụgwọ, eh

If you do good o, na God

Chukwu ga akwụ ụgwọ, eh

If you do bad, na God

Chukwu ga akwụ ụgwọ eeh

Anything you do

(Wombolo wombolo wombolo eeh eh)

If you do good

(Wombolo wombolo wombolo eeh eh)

And even if you do bad

(Wombolo wombolo wombolo eeh eh)

Anything you do eeh

(Wombolo wombolo wombolo eh eeh)

You dey look for fine fine house, fine fine cars

Everything fine fine

You dey look for fine fine things

Ọmọ, abeg make you listen to me (listen to me)

Anything you want eeh

(Na only God fit help you)

Abi na for your business

(Na only God fit help you)

You dey find husband

(Na only God fit help you)

Abi you dey for school o oh

(Na only God fit help you)

You dey learn work eeh

(Na only God fit help you)

Abi you dey look for job

(Na only God fit help you)

Everything yeeh

(Wombolo wombolo wombolo eeh eh)

(Wombolo eh eh eh eh eeh)

Anything you do

(Wombolo wombolo wombolo eeh eh)

If you do good

(Wombolo wombolo wombolo eeh eh)

And even if you do bad

(Wombolo wombolo wombolo eeh eh)

Anything you do eeh

(Everybody say, wombolo)

Eeh eeh eeh eeh eeh

(Wombolo) Eh eeh

(Dr Uzo, wombolo) Eh eh eh eh eeh

(Wombolo eeh)

(Dr Uzo, wombolo eeh)

(Everybody say, wombolo eeh)

(Whatever you do now, wombolo eeh)

(Dr Uzo oh eeh)

(Yeeh)

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef0aeVVA9Bg9aVwcACQ.html

相关推荐

  • Elozo Eloz歌词-DR. UZO

    Elozo Eloz歌词-DR. UZO

    Elozo Eloz歌词由DR. UZO演唱,出自专辑《Elozo Eloz》,下面是《Elozo Eloz》完整版歌词! Elozo Eloz歌词完整版 Elozo elozọọ, elozo elozọ oh ohElozo elo...

  • I Go Before Others (Igbo)歌词-DR. UZO

    I Go Before Others (Igbo)歌词-DR. UZO

    I Go Before Others (Igbo)歌词由DR. UZO演唱,出自专辑《I Go Before Others (Igbo)》,下面是《I Go Before Others (Igbo)》完整版歌词! I Go Before Others ...

  • 僕のリアル歌词-神戸東町待合楽団

    僕のリアル歌词-神戸東町待合楽団

    僕のリアル歌词由神戸東町待合楽団演唱,出自专辑《君の進む方へ》,下面是《僕のリアル》完整版歌词! 僕のリアル歌词完整版 僕はこの歳になってまたこいつをひ...

  • 拼命活着 (伴奏)歌词-热乐团

    拼命活着 (伴奏)歌词-热乐团

    拼命活着 (伴奏)歌词由热乐团演唱,出自专辑《拼命活着》,下面是《拼命活着 (伴奏)》完整版歌词! 拼命活着 (伴奏)歌词完整版 词曲:李寅辉编曲:王春录音:胡昌...

  • ジェミニ歌词-神戸東町待合楽団

    ジェミニ歌词-神戸東町待合楽団

    ジェミニ歌词由神戸東町待合楽団演唱,出自专辑《君の進む方へ》,下面是《ジェミニ》完整版歌词! ジェミニ歌词完整版 ずっと待ちわびてた 雲のいない夜空月は...

  • 帰りそこねたツバメのように歌词-神戸東町待合楽団

    帰りそこねたツバメのように歌词-神戸東町待合楽団

    帰りそこねたツバメのように歌词由神戸東町待合楽団演唱,出自专辑《君の進む方へ》,下面是《帰りそこねたツバメのように》完整版歌词! 帰りそこねたツバメのよ...