Nobody (Explicit)歌词由Dhemo Lee&Rm Lil Lekzy&Santamix演唱,出自专辑《Nobody (Explicit)》,下面是《Nobody (Explicit)》完整版歌词!
Nobody (Explicit)歌词完整版
Without money
Your life is a waste
tori e ni moshe tan VPN mi mo de wole Sinu states
I’ve been grinding for so long
The hustle no be today
Won ni kalo dogbon si
Pe Ogbon o kin tan laye
Laye ogbon o le tan laye kawa losi orun
Won ni omo toba mo owo we shebi o ye koba agba jeun
Nobody want make u reach him level
Agba gan o fe koto oun
Nobody I say nobody
want make u reach ahm
All na eye service
Na dem go show u way forward
awon lo tun Malo gbe koto si
Pray against dem Fakerz O lord
Cuz everybody na hypocrite
I gat ur back for life
Omo Ase yeh yeh
o tun fe ma bobo mi
Nobody I say nobody
want make u reach ahm
All na eye service
Na dem go show u way forward
awon lo tun Malo gbe koto si
Pray against dem Fakerz O lord
Cuz everybody na hypocrite
I gat ur back for life
Omo Ase yeh yeh
o tun fe ma bobo mi
Nobody
As a son of nobody
wey wan turn somebody
Mofi okan kun eji o’deta
mode gbe wan rin
Woni pe kin gbe body
Kin de gum body
Mogbe body tan
wan sope mio le b’Awon rin
Ikt city that’s is where I came from
Hustle temi yomi mio de le gbe’bon
Then I pray to God for love and is favour
Tori kele Gbo Mi emi de le bo’so
I still stand on my ten toes steady calculating
Story of my life only few can relate with it
Greatness lorun bad luck losi and God Just put me between
Devil try is luck but omo wo na God win
My nigga watch your back from Nigga who say I dey with you
Anything you wish me my Bruda I wish you too
I dey on my grind is so early kile mi mase su
My brother no dey rush I plead you make you just join the queue
Nobody I say nobody
want make u reach ahm
All na eye service
Na dem go show u way forward
awon lo tun Malo gbe koto si
Pray against dem Fakerz O lord
Cuz everybody na hypocrite
I gat ur back for life
Omo Ase yeh yeh
o tun fe ma bobo mi
Nobody I say nobody
want make u reach ahm
All na eye service
Na dem go show u way forward
awon lo tun Malo gbe koto si
Pray against dem Fakerz O lord
Cuz everybody na hypocrite
I gat ur back for life
Omo Ase yeh yeh
o tun fe ma bobo mi
Oju toba Mala o ma ri to
Ode toba ma peran o ma wo igbo
Kini wonti gbo gan ton sope otito
Kemi sha ti jeun ni temi ko di igba ti n ba yo
For inside this jungle
Lion dey chop Lion
We get high before anything
Tryna be Drug Baron
Imma run my race alone
I be suspect not yet
Ma ka mi kun odaran
For inside this jungle
Lion dey chop Lion
We get high before anything
Tryna be Drug Baron
Imma run my race alone
I be suspect not yet
Ma ka mi kun odaran
SantaMix