Happier歌词由Loye演唱,出自专辑《Happier》,下面是《Happier》完整版歌词!
Happier歌词完整版
I Wouldn't need the world to crack a smile
As long as I'm alive me and guys
We navigating life
Any where I step my feet the greener grass
The joy is in the grind
Na your perception my guy
As I no get money i still get padis
Na loneliness be real poverty
Na my faith wey dey carry me
And now you see
That I am happier, happier than I’ve ever been
(I’m on cloud 9, cloud 9, cloud 9, I’m high)
Happier happier than I’ve ever been
Happier happier than i’ve ever been
Happier happier than I’ve ever been
Than I’ve ever been, yea yea yeaaa
Roof over my head food for my belle
I no dey worry no tell me kpele
My destination e no fit to change
Because I wan enter there for keke
Because I already know who I be
I no go need show them id
Another man I no fit envy
Cos I go get wetin be for me
I no go fit resign oh
Them no fit stop my shine ohh
Cause now I am happier, happier than I’ve ever been
(I’m on cloud 9, cloud 9, cloud 9, I’m high)
Happier happier than I’ve ever been
Happier happier than i’ve ever been
Happier happier than I’ve ever been
Than I’ve ever been, yea yea yeaaTon ba ma sórò jé kàn ma sólò oh if them want talk mi ò ma gbo nkan nkan mó oh
Loye le le ya, Loye le le yaaa