LBS (Explicit)歌词由Sthun&Williesz Lamal演唱,出自专辑《LBS (Explicit)》,下面是《LBS (Explicit)》完整版歌词!
LBS (Explicit)歌词完整版
Wan ti ro mi kpin tipe tipe
Wan ni kpe kin sepe
Won sobe
Won so fun mi kpe mi o le lowo
Won so fun mi kpe mi o le lola
Wantu kpe me ni olodo
Awon kan kpe me olofo
But Now there is LBS, Lux by Sthun
LBS Owned by sthun
There is LBS Lux by sthun
LBS owned by sthun
Dem wan test run me make I kpai
I go win my race till I die
I go do my thing till I kpai
Oluwa blessing Dey my side
Dem wan test run me make I fall
I go get my money on God
I go chop my life till the fullest ooo
Ice block freeze with the icebox
Lux by sthun for my body like that
Many kele dey wey wan gimme lap dance
Cus dem know say me I getty more swag
Ice block freeze with the icebox
Lux by sthun for my body like that
Many kele dey wey wan gimme lap dance
Cus dem know say me I getty more swag
Bad boy mi o shako
Wan ti ro mi kpin tipe tipe
Wan ni kpe kin sepe
Won sobe
Won so fun mi kpe mi o le lowo
Won so fun mi kpe mi o le lola
Wantu kpe me ni olodo
Awon kan kpe me olofo
I’m going higher already
I’m getting better you can see
Thanks to Jah for everything, ( Thanks to Jah for everything)
I’m going higher already
I’m getting better you can see
Thanks to Jah for everything
Wan ti ro mi kpin tipe tipe
Wan ni kpe kin sepe
Won sobe
Won so fun mi kpe mi o le lowo
Won so fun mi kpe mi o le lola
Wantu kpe me ni olodo
Awon kan kpe me olofo