My Lane (Explicit)歌词由Montana Gray演唱,出自专辑《My Lane (Explicit)》,下面是《My Lane (Explicit)》完整版歌词!
My Lane (Explicit)歌词完整版
Ste, Stepping in a d game
Dem be feeling mi vibe o yea yea
Who's that boy o
Dem don dey ask o for here
But, the way the matter be,
Nah Jungle we dey o
David wey kill Goliath
E don prepare for the grace ehh ehh
I no come life to suffer o
(Oluwa)
Je kin rona gbe gba o
(ehh)
Brand new whip in ma condo
I'm not a random nigga
As i dey my lane o
As i dey go, grinding for the dough
Make i never crash o, yea yea
I pray Oluwa sho mii o
I swear dem dey
Plenty people dey o
Wey no like to see you jaiye o
Ahh, dem don start to talk o
Story that touch o mogbe o
Man i'm steady lit o
One life i get o, abii o
So, pay me my money o
No time for ngbati o
Person hustle must chop o
The bag gatz dey secured
(ehh ehh!)
I no come life to suffer o
(Oluwa)
Je kin rona gbe gba o
Brand new whip in ma condo
I'm not a random nigga
As i dey my lane o
As i dey go, grinding for the dough
Make i never crash o yea yea
I pray Oluwa sho mii o
I swear dem dey
Plenty people dey o
Wey no like to see you jaiye o
ehh ehh!
Sax....
They call me Montana (Gray)
My mountain go top
I never go stop pushing higher
I'm tryna be the greatest o
When you reason my name
You know that i came and i conquered
Oh oh oh oh oh
As i dey e oh oh oh
Eleda mi oh oh
Jowo sho mi oh oh