Rush (Explicit)歌词由ATS演唱,出自专辑《Rush (Explicit)》,下面是《Rush (Explicit)》完整版歌词!
Rush (Explicit)歌词完整版
Na na na
Na na naa na
Ye ye ye
It ur boy IBNL, eh ya
No be say I dey rush
Na money me I dey find ah
Na the fear of poverty
Dey make me loose my mind ah
Na pesin wey get person
Dey sleep for this naija ah
Shey boba shey mo
Ma niggs koranti sapa
Oya mujo werey
(Eh eh e hey e hey e)
Oya jijo mi oh
(Oya jijo mi oh oya jijo mi oo)
Oya mujo werey (eh eh e hey e hey e)
Oya jijo mi oo (oh oo oh hoe ho oh) ha
Person wey sabi me sabi person
I no dey drink abeg gimme pepsi
Where money dey ibe ni moma je si
Fun won ni Hennessy kotun fariwo si
We no be mate oya kpen kele mess
If u love me oya bang da da dang
Bang da da dang
Bang da da dang
Bang da da dang
Bang da da dang
(Gbas gbas)
When you see me around
You gon see tha bling bling
When I grab the mic
You gon hear gbim gbim
247 man never caught sleeping
Put it on repeat
You can feel tha riddim
Kami kami kami
Make we fly all
The way down Abu Dhabi
Show me the green light
So you can be my banny
If I get the money
I no go do you mago mago
Credit me salo
Make I dance the azonto
Azonto azonto azonto zonto zonto
Hello, hello bros
I don dey ojota
Like this oh, umm
I dey that side
Where they dey sell puff puff
Hello
Guy calm down no dey rush
No be say I dey rush
Na money me I dey find ah
Na the fear of poverty
Dey make me loose my mind ah
Na pesin wey get person
Dey sleep for this Naija ah
Shey boba shey mo m
A niggs koranti sapa
Oya mujo werey
(Eh eh e hey e hey e eh)
Oya jijo mi oh
(Oya jijo mi oh oya jijo mi oo)
Oya mujo werey
(Eh eh e hey e hey e eh)
Oya jijo mi oo
(Oh oo oh hoe ho oh)
Hello baby girl
Lemme tell you something
Na money I dey find na
Why I do something
As I do something
My gbedu is buzzing
I dey rap I dey sing
That one na small thing
Haha
Money on ma mind
That's my heartbeat (ge ge)
Na ritualist dem dey call lavish
Inside sardine e hard to see one fish
No free show even if you
Are my bad bitch
Zero competi jus wanna fly high high
Bad energy me I say bye bye
P2P deal niggs you can try mine
Nobody die you can see
That in ma timeline
Ain't time for haters
I be chasin' ma dreams
One day the boy
Go fly enter paris
Ah been keeping
It real call me sui generis
Just wanna be happy
Pass me the cannabis
Don dada, show stopper
Stopper, pro runner
Runner, run am
Runner
Na only jah fit to run am
Money come my way abracadadabra
Na ego make me on the matter
Owo make me shine
Just likee lantern
I can't lie kudi
I love you scatter
Dyc on the mix