笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-11 14:23 | 星期六

Poto Poto (Explicit)歌词-S Dolla&Lebs Beatz

Poto Poto (Explicit)歌词由S Dolla&Lebs Beatz演唱,出自专辑《Poto Poto (Explicit)》,下面是《Poto Poto (Explicit)》完整版歌词!

Poto Poto (Explicit)歌词

Poto Poto (Explicit)歌词完整版

We got Lebs on The Beatz

Uh

Huyee

Ha ha, say Ha

Ah

I dey form like I holy PSSS

Sitting down Judging my NIGG*S

Hurting my Girl with all her PAST

You no fit satisfy OLIVER

We know sey Government is BAD

Me know the things wey we LACK

I dey hide the truth in my HEART

I no fit talk am we no fit ACT

You campaign like A Good LEADER

To become High COMMISSIONER

Before 12 months sey you don dey CAST

You dey share National Cake with POLYBAG

Ọ̀gbẹ́ni Shey na MISTA MAN

You wan know if I be HOOLIGAN

You just mess with my MOTHERLAND

I goe rain blow on you like A JOSHUA

PỌ̀TỌ́ PỌ́TỌ́ lèyí oh!

And I go march am with stick oh

Ẹni bá ta bà kó lọ mọ̀n-on

PỌ̀TỌ́ PỌ́TỌ́ lèyí oh!

And I go march am with stick oh

Ẹni bá ta bà kó lọ mọ̀n-on

Genesis say let there be LIGHT

Nepa don die SINCE '99

Some Devils wan kill our RIGHTS

Nemesis dey, E must to FIGHT

Na me dey sell Gun for LEFT

Na me dey sell Arms to RIGHT

Death Toll come dey RISE -

-Economy FINE-

I don't need to MIND

Na me dey tell people how to balance Dem LIFE (s)

If my own life is balance NA LIE

I get things wey me self want to BUY

Nobody get am finish, who dey DENY ?

As it is everything in A VIBE

Greedy man plenty INNNA LIFE

I goe play with person WEY I LIKE

Make I no goe Kpayin BEFORE MY TIME

PỌ̀TỌ́ PỌ́TỌ́ lèyí oh!

And I go march am with stick oh

Ẹni bá ta bà kó lọ mọ̀n-on

PỌ̀TỌ́ PỌ́TỌ́ lèyí oh!

And I go march am with stick oh

Ẹni bá ta bà kó lọ mọ̀n-on

As it is everything in A VIBE

(oh my God)

Greedy man plenty INNNA LIFE

(A máa ṣáwó yìn)

I goe play with person WEY I LIKE

(I goe smile teeth now, campaign mo ń ṣe fún yín Now)

Make I no goe Kpayin BEFORE MY TIME

Are you kidding me?

Maa smile teeth

O lè rí ẹni tó fẹ́ tàn án ẹ jẹ kó máa lejú

( ó máa laugh)

Heeeeeehhhhehehhh

You know they call me SUPERSTARBOY

Oshamo

LEBS on The Beatz (LEBS YO)

Wad up??

We're the best now, Eyan DJ KHALID

S DOLLA

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef0d9VVA9BgxUVgsD.html

相关推荐

  • On Your Body歌词-RobbieG&Parx&Alex Cramp&Lauren Miles&Robert Griffiths&SARAH THOMP

    On Your Body歌词-RobbieG&Parx&Alex Cramp&Lauren Miles&Robert Griffiths&SARAH THOMP

    On Your Body歌词由RobbieG&Parx&Alex Cramp&Lauren Miles&Robert Griffiths&SARAH THOMPSON演唱,出自专辑《On Your Body》,下面是《On Your Body》完整版歌词...

  • 游侠张三丰歌词-叶振棠

    游侠张三丰歌词-叶振棠

    游侠张三丰歌词由叶振棠演唱,出自专辑《叶振棠精选》,下面是《游侠张三丰》完整版歌词! 游侠张三丰歌词完整版 枉有一片真爱心招惹一寸寸愁恨劝你不必怨天怨命...

  • 今天是你的生日,妈妈歌词-小粟喔(微唱)

    今天是你的生日,妈妈歌词-小粟喔(微唱)

    今天是你的生日,妈妈歌词由小粟喔(微唱)演唱,出自专辑《微唱精选作品50-异乡的姑娘》,下面是《今天是你的生日,妈妈》完整版歌词! 今天是你的生日,妈妈歌词...

  • 千秋楽歌词-チャランポランタン

    千秋楽歌词-チャランポランタン

    千秋楽歌词由チャランポランタン演唱,出自专辑《旅立讃歌》,下面是《千秋楽》完整版歌词! 千秋楽歌词完整版 千秋楽 - CHARAN PO RANTAN (チャラン・ポ・ランタ...