Jeje歌词由Mr Bright演唱,出自专辑《Activated (Explicit)》,下面是《Jeje》完整版歌词!
Jeje歌词完整版
I won de dey on my own JeJe
I won de dey on my own JeJe
I won de dey on my own JeJe
After all na only me coming dis life JeJe
I won de dey on my own JeJe
I won de dey on my own JeJe
I won de dey on my own JeJe
After all na only me coming dis life JeJe
Only me can't not sacrifice everybody
Dat's one tin you gat to know uh huh
I might be good for those around me
I will leave de rest for jah to handle
I de tank Jah say him no be man oh
I de tank Jah say him no be man ah hai
I de tank Jah say him no be man oh
Oh oh Oh oh
I won de dey on my own JeJe
I won de dey on my own JeJe
I won de dey on my own JeJe
After all na only me coming dis life JeJe
I won de dey on my own JeJe
I won de dey on my own JeJe
I won de dey on my own JeJe
After all na only me coming dis life JeJe
Anytin you do people wey lyk you still lyk you
People wey hate you still hate you
I can't kill myself i still remain iG Brown oh
Oh oh
Oh oh
I de tank Jah say him no be man oh
I de tank Jah say him no be man ah hai
I de tank Jah say him no be man oh
Oh oh Oh oh
If I talk
Dem go say i too de talk talk
If I look
Dem go say i too de luku luku
If walk
Dem go say i too de walk walk
Tell me waiting man go do uh huh
If I sing
Dem go say i no de singo
If I dance
Dem go say i no de danceo
If i try
Dem go say i too de 4mo
Tell me waiting man go do uh huh
I won de dey on my own JeJe
I won de dey on my own JeJe
I won de dey on my own JeJe
After all na only me coming dis life JeJe
I won de dey on my own JeJe
I won de dey on my own JeJe
I won de dey on my own JeJe
After all na only me coming dis life JeJe