Astray歌词由Balloranking演唱,出自专辑《Trench Kid (Deluxe Edition)》,下面是《Astray》完整版歌词!
Astray歌词完整版
Astray
Her prayer dey dey for where she no dey
Emi ode mo bima shey shey
day to day she just dey pray
Make I no go astray
Emi ode mo bima shey shey
Her prayer dey dey for where she no dey
Me just dey do am only my way
Everytime I Dey tell her say I dey okay o
Me wey me eye don see many Gobe
I’m just one the journey mayo wo loromi
I no won go astray
u sabi everything before me Capital God burn all my pains away
Jah Lead me to places I’ve never been
I dey make mistakes I be human bieng
Shomi from where I shouldn’t be
Tori anytime tinba woke na ur eye i Dey see
Baba you know where I’m going you know where I’m coming from
I remember we never had it all
But Her prayer dey dey for where she no dey Enibalomo aumo eni tokan
day to day she just dey pray
Make I no go astray
Emi ode mo bima shey shey
Her prayer dey dey for where she no dey
Me just dey do am only my way
Everytime I Dey tell her say I dey okay
Me wey me eye don see many Gobe
I’m just one the journey mayo wo loromi
I no won go astray
her prayer dey dey for she no dey
u sabi everything before me Capital God burn all my pains away
Make I no go astray
Emi ode bi mashey shey ee
Do am only my way
Tell her say I dey okay o
Eye don see Gobe
Buh her pray dey dey for where she no dey