Grace歌词由Samoreeta演唱,出自专辑《Grace》,下面是《Grace》完整版歌词!
Grace歌词完整版
Thank God for my friends and my famila
say everything wey I get na by grace
oluwan lo sho yon
emi o le soro
tinuke oya bosi koro oh.
monini monini
I go spray my dollars lodindin
my gee no be fight no be agidi
ghetto boy wey come from lasgidi
small boy ton se bi oga
e no dey buga.
oreofe ni .no be kaymata
no scratch your dada on top my matter
I enter the stage the party scatter
someday oneday.
all my freestyles dem go trend on oneday
all my music go dey for replay
I go scream like say I wan craze
remember the time I dey beg for 2kay
ojumi sheje omo mo tun ke
big kasala... see me see gbege
one sokoto... omo e don tey
Monini monini
I go spray my dollars lodindin
my gee no be fight no be agidi
ghetto boy wey come from lasgidi
For a very very long time
watch you like I am a soldier
what's your body count she get like 22
no dey look me like eleribu
ashe o ti e ja
screaming my name samoreeta
ko tey tey le won sita
back in suleja
I be king opobo jaja
one man plenty fighter.
strong like john cena
she call my dealer..
bumbum bigger turn man to sinner
omahema take my banana
chop my mulla cus no one realer
black girl finer she cam from Ghana
chop you for breakfast lunch and dinner
shake and whine am like indiana
chokirichocho in my villa
Do you own 100% Publishing rights for