High Way (Explicit)歌词由HarmlessOBH演唱,出自专辑《High Way (Explicit)》,下面是《High Way (Explicit)》完整版歌词!
High Way (Explicit)歌词完整版
Owuite Harmless
Onye Afia Osigini Mkel !!!!!!!!!!!
Mister........ iiiiii
On God
We dey 4 high way
Level dey high
Ar don migrate
Every likul boi
Wan fi block my lane
But not even devil
Fit stop my way
Coz' we level dey high
On point
Dis year na we time
On God
Na we get ya
Of cause
Nobody fit drag am
With us
M Kel i dae for High way
Onye High way
G Point i dae for High way
Onye High way
On God i dae for High way
Onye High way
My Guy i dae for High way
Onye High way
"Cotoco !!! High !
High High High !!!!!"
Nkita na agborja Ana ataata
Abobi lapu asa chuba ego
Maka ebute ike
Umuasa achuba gi achu
Eji fineboy akpata ego nu
Ndi Akiko Listen to me
Kam kono gi Akiko
Nwata kpata ego
Okenye aga gbuo
Onwe ya na ozu
Ejiro fineboy akpata ego nu
"Cotoco !!! High !
High High High !!!!!"
God!!!
M Kel i dae for High way
Onye High way
G Point i dae for High way
Onye High way
On God i dae for High way
Onye High way
My Guy i dae for High way
Onye High way
"Cotoco !!! High !
High High High !!!!!"
X4
E don t tay
Way ar dey show love to man
Way me turn reach
Boku man turn pa man
But; ar nor feel say
Ar do bad to man
Way for make boku man
Fling hand pa man
On my way
To the next level
Every day every night
We dey pop bottles
Den dey fraid
Coz me team nor
Dey loss battle
For me sake
Day time den
Dey burn candles
Coz' we level dey high
On point
Dis year na we time
On God
Na we get ya
Of cause
Nobody fit drag am
With us
M Kel i dae for High way
Onye High way
G Point i dae for High way
Onye High way
On God i dae for High way
Onye High way
My Guy i dae for High way
Onye High way
"Cotoco !!! High !
High High High !!!!!"