DND (Explicit)歌词由Iscoblues&Tcross演唱,出自专辑《DND (Explicit)》,下面是《DND (Explicit)》完整版歌词!
DND (Explicit)歌词完整版
Vibes with Kings
Ko ko ko
Who's at the door
Billers at the door
Mo ya japa
Me I no dey dull
No go call me
My phone dey for
Do not dis-tu-rb
How dem take know
I don cash out
Sporty bet ti mo je
Ni mo fi gas out
And normally
I no fit to dash out (dash out)
I no fit to dash out (dash out)
If you no guard
You go staga
Person wey dey drip
Go dey Galant
Person wey never chop you go halla
Person wey don chop go dey calm down (calm down)
Me sef
As I dey, I no pompous
And I no too get money surplus
Na only God be my sure plug
Sure plug sure plug
(It's your tcross)
I remember that time
In the trenches
When I never getting money
Nobody bother to dey call me
Cause I never getti nothin-ng
Nobody dey look my side-ee
Coz I no get dine-ee
Baba God be my father
That's why me I dey shine-ee
So many things
Dem dey do to me
Olorun gbo oma ti su mi
Me I don't know
How to wave this things
If I get money
Dem go dey rush me
(It's your boy tcross)
Ko ko ko
Who's at the door
Billers at the door
Mo ya japa
Me I no dey dull
No go call me
My phone dey for
Do not dis-tu-rb
How dem take know
I don cash out
Sporty bet ti mo je
Ni mo fi gas out
And normally
I no fit to dash out (dash out)
I no fit to dash out (dash out)
Every time
I dey come to the front
Every time
Dem dey call me their boss
Nitro iya ti mo ti je before
I don't want make e come back to front
Normally I too stubborn
And I no get money surplus
But, when I drop song
Ema tun gbo
Even though na Gongon
Gongon
Ko ko ko
Who's at the door
Billers at the door
Mo ya japa
Me I no dey dull
No go call me
My phone dey for
Do not dis-tu-rb
For do not
Dis-tu-uurbb....