Life Time歌词由G Grmz演唱,出自专辑《Life Time》,下面是《Life Time》完整版歌词!
Life Time歌词完整版
Intro
Uhhh!! Ahh ahhh
Jiggy
They call me G Grãmz
See oh nah nah
Here we go again
Verse1
Life
You see this life wey we dey
A lotta challenges temi face
I don suffer no be play
Grace pass effort no dey play
My way no be your way
Ma'she kanju brother no dey haste
Cause this talent no fit waste
I want to be like Tory lanez
You no fear woman Just dey play
Ehhh! Ahhh
Shey you sabi run
Follow your lane
Oh nah nah
Jeje je I dey run my race
Moya japa like aero plane
Aiye yi o le Aiye lo mu aye le
Chorus
Ababilah ahh
Ajaeebah ahh
Ismailah ahhh
Wonfemumi moja moja speedometer
Speedometer ahh
Wonfemumi moja moja speedometer
Verse 2
Iwo lo shanu omo Isreal
Make I blow make I show for Tv
See Iya tojemi doju paali
No good food Garri nah my bestie
Cause I don't know wetin dey seized the blessings
Jah jeovah shower your blessings
Oh ahhhhh
Jah jeovah shower your blessings
Cause it's long way coming
We keep on grinding
Man on grinding
Steady grinding
Holy man never groggy
Chorus
Ababilah ahh
Ajaeebah ahh
Ismailah ahhh
Wonfemumi moja moja speedometer
Speedometer ahh
Ahhhhhhhh
Ababilah ahh
Ajaeebah ahh
Ismailah ahh
Wonfemumi moja moja speedometer
Speedometer ahh
Wonfemumi moja moja speedometer
Speedometer ahh
Ohh ohhh
It's just the face of the lifetime
Man gonna enjoy his lifestyle
I don't wanna suffer for this life
Ohh ohhh
It's just the face of the lifetime
Man gonna enjoy his lifestyle
I don't wanna suffer for this life