笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-24 09:33 | 星期五

BADMOUTH歌词-Showizzy DB&DONJIZZY

BADMOUTH歌词由Showizzy DB&DONJIZZY演唱,出自专辑《BADMOUTH》,下面是《BADMOUTH》完整版歌词!

BADMOUTH歌词

BADMOUTH歌词完整版

Rambo on the mix

Sho Sho Showizzy, Dem call me Donjizzy

Ooh la ha ha yey ee

No be say I dey lie when I say I no get Owo

Oju lo mò n toyo nu, If you get dem go come,

If you spend Dem go talk ,If you no get dem go talk

K'osohun to le ṣe t'oke fi t'ayé lọrun oh, you no fit satisfy human being

Oje l'aye masge pada hustle, if you no get money Dem no go chop your knuckle hu

Owo epo l'araye n banila, t'oba safere won ma jaa, (won ma jaa)

When you don make this money oh, you go see say this life so funny oh.

When you drip go party oh, people go dey form say you too dey show oh

Wettin man go do oh, wettin man want make man dey do oh

If you no Sabi oh, Dem go say you too dull you no Sabi oh

Wọn a isọkusọ pẹlu ẹnu oshi wọn, wọn a se somi so so so

Wọn a s'ohun kan tenu won gan o le so, won a se chokiri cho cho cho

Wọn a isọkusọ pẹlu ẹnu oshi wọn, wọn a se somi so so so

Wọn a s'ohun kan tenu won gan o le so, won a se chokiri cho cho cho

Kini show, they want to know out doings everywhere we go yeah yeah

Ki l'okan won oh, if dem know dem go talk wọn a sọrọ oh

The boy too dey kill every show, if he no go Dem go say he no dey blow yeah yeah

Ki l'okan won oh, if dem know dem go talk wọn a sọrọ oh

Kini koko, join people wet get glory ko yá photo

Ma l'oma shojoro make e better for you better for me l'ose koko

When you don make this money oh, you go see say this life so funny oh.

When you drip go party oh, people go dey form say you too dey show oh

Wettin man go do oh, wettin man want make man dey do oh

If you no Sabi oh, Dem go say you too dull you no Sabi oh

Wọn a isọkusọ pẹlu ẹnu oshi wọn, wọn a se somi so so so

Wọn a s'ohun kan tenu won gan o le so, won a se chokiri cho cho cho

Wọn a isọkusọ pẹlu ẹnu oshi wọn, wọn a se somi so so so

Wọn a s'ohun kan tenu won gan o le so, won a se chokiri cho cho cho

Sheybi kajola kajolowo l'ariwo t'an pa ha, e go better l'ariwo t'an pa ha yey, Ashey Ironi won paa ha hey

K'oluwa gbawa lọwọ apani mayo'da,

àwọn ni won ma ti wa pé k'awa lo já

Unbelievable àwọn ni a má padà yey, àwọn ni a má padà

If you get this money oh, you go see say this life so funny oh

If you go to party oh, dem go talk say you too dey show oh

Wettin man go do oh, wettin man want make man dey do oh

Hola haha

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef132VVA9Dg1aVgsE.html

相关推荐

  • byebye! (Explicit)歌词-Grioten&WHITE $MOKE&Sayfalse

    byebye! (Explicit)歌词-Grioten&WHITE $MOKE&Sayfalse

    byebye! (Explicit)歌词由Grioten&WHITE $MOKE&Sayfalse演唱,出自专辑《byebye! (Explicit)》,下面是《byebye! (Explicit)》完整版歌词! byebye! (Explicit)歌...

  • 划船歌歌词-经典英文儿歌

    划船歌歌词-经典英文儿歌

    划船歌歌词由经典英文儿歌演唱,出自专辑《儿歌精选》,下面是《划船歌》完整版歌词! 划船歌歌词完整版 划船歌 - 经典英文儿歌 Row row row your boat划呀 划呀...

  • The Nights (7秒片段)歌词-Avicii

    The Nights (7秒片段)歌词-Avicii

    The Nights (7秒片段)歌词由Avicii演唱,出自专辑《》,下面是《The Nights (7秒片段)》完整版歌词! The Nights (7秒片段)歌词完整版 The Nights - Avicii Lyri...

  • Glad I Found You (with SPHIE)歌词-Tom Kinari&SPHIE

    Glad I Found You (with SPHIE)歌词-Tom Kinari&SPHIE

    Glad I Found You (with SPHIE)歌词由Tom Kinari&SPHIE演唱,出自专辑《Glad I Found You (with SPHIE)》,下面是《Glad I Found You (with SPHIE)》完整版歌词!...