Bills And Duties (Explicit)歌词由Khallythefuture演唱,出自专辑《Melodies bring back Memories (Explicit)》,下面是《Bills And Duties (Explicit)》完整版歌词!
Bills And Duties (Explicit)歌词完整版
Melodies…..
Bravoleesky lomo yen..
Baby mhi ma fimile,baby don’t leave me
Carry you go flex satorini
For your dream you go see me
Huh,anytime I touch down,all the girl dem go feel me
Making money,why you hating me?
Oro owo lon be lorimi
Me I get soft life,I know
Me I no dey fumble you know
Omoh this life na Yolo
Make we just Dey party dey go
I’m still grinding on the titi
All this people no dey pity
Me I get bills I get duty
I no dey wear shoe wey no fit me
Ahhhh,Na your mater dey my head
anytime you go,I no dey well
Baby me I don dey kolo oo
Tin ba ti ri e,no ti yo oo
Baby don vex if I hurt you
I’m on molly,I Dey think all about you
Any gbedu wey we drop,Ke ma josi
Any gbedu wey we drop,Ke ma josi
Baby mhi ma fimile,baby don’t leave me
Carry you go flex satorini
For your dream you go see me
Huh,anytime I touch down,all the girl dem go feel me
Making money,why you hating me?
Oro owo lon be lorimi
Me I get soft life,I know
Me I no dey fumble you know
Omoh this life na Yolo
Make we just Dey party dey go
I’m still grinding on the titi
All this people no dey pity
Me I get bills I get duty
I no dey wear shoe wey no fit me
Stingy with my peace,no come spoil my vibe
You no fit see me for where dem they fight
Only money ginger me walahi
call me city boy,we always outside
Working everyday,Omoh no days off
Tell me Which day hustle go us
When Sapa choke ie dey pain us oo
All thanks to jah wey no fail us oo
Me I get soft life,I know
Me I no dey fumble you know
Omoh this life na Yolo
Make we just Dey party dey go
I’m still grinding on the titi
All this people no dey pity
Me I get bills I get duty
I no dey wear shoe wey no fit me