Enough (Explicit)歌词由Timikazy演唱,出自专辑《Enough (Explicit)》,下面是《Enough (Explicit)》完整版歌词!
Enough (Explicit)歌词完整版
In their heart
Dey nor match line
But knowing fully well
We don cross mind
This whole shit started
At ughelli that prompt
We all rolling out like ogene
Protesting our right too much
Of wrong killings our voice
Must be heard there's for the wrong
Feelings could have been better
Had Dey try also listened to us
But they choose other option
To exterminate us putting
Their effort on a damn wicked
Bad thing and also at a bad time
With bad wish but I tell u na
Is all about that time
We gat to speak reality
For others Growth looking back
That tears pain and the screaming
That would have brought us peace
In instead it was a pain BSIDE
The real home of Michael scofield
Since them say na prison break naim
Dey take place na(arranging)
Am seeing nothing but heartless
Leader pushing
Without haven regret shit
I swear this is a shattered dream
Some royal fathers them na
Referees as dem nor
Dey gree talk for this
In human human offerings
The world is seeing
We will condemn it
And say it no matter what it is
Life is a pain but Naija own self
Na pain pro max
They are thrillers
They are skimmers
They are harm shit
We self we nor go sleep
We go disarm things
2nd
Like a kid u can't trick us all
We will make it work
We will make it flow
The promise wey dem
Give before dem go start their roll
Na they have turned
Everything to their own paro
Thinking we bump maybe
Shit we fucking dumb
Not to worry cos very
Soon we go comb una
More interfering
From this stupid adversaries
But we don't give a hook cos
We must see who go get this win
Chorus
Everyday ripping everyday
Stealing everyday
Killing we tired of weeping
Too much story (na)
Too much of talking (na)
Nothing good coming out
Desame news every time
Mothers they try children
Dey cry father don dry our brain just
Dey fry this is not good (is what we see)
This life isn't fair na here we dey
Mother Dey cry father don try
Our brothers Dey crib sisters Dey street
Too much of killings too much of dealings
Too much of stealing too much of weeping
We hoping for better
3rd
We keep holler
For the true ballers
For those wey know
Their self for the government
Wey nor dey join snake
Swallow the money
Involvement why spitting out lies
And call it what again
Press statement putting
On dirty garment forgetting
Your abatement looting
The treasuring not bothering
About ur confinement
But pained for the masses
Protesting their betterment
I feel they regretting
Dey don't even getting
The shit such a shame
I can't believe
I never thought about it
Who's Bankrolling who
And who's jumping around
Never mind we gat
A new government
Band in port harcourt
Nation suffering
And bleeding hell speaker
Dey buga obidient masses
Others are claiming emi lokan
Sugbon malo gbagbe pe gbogbo
Wa lokan anyway am chilling
Home tonight iyawo mi lokan
Is their way isn't their pain
Na we face life ahead
We make we will take
As we rake their dirty away
If that's what it takes
Cos we are all awake
And we won't shake ok
Asuu don turn osun e
Belike we go curse ogun
For all this wicked leader
Wey dey belike say dem
Nor go fit change forever
Ok Mr chairman that's enough
You can off the mic belike say
All of una don start to
Dey test una mic
123 cho cho cho cho cho chi lor
So much pain in the heart
Of the people and too much jokes
From all this our so called leaders
And politicians anyway the time
Don come to say no to corruption
And oppression let us try
This time and get it right