Spoil You歌词由Ayanfe演唱,出自专辑《All That Matters (Explicit)》,下面是《Spoil You》完整版歌词!
Spoil You歌词完整版
1. SPOIL YOU
I want to spoil you with love.
With many things involve.
I no go let you looseguard o...
I want to spoil you with love.
With many things involve.
I no go let you looseguard o...
Malo malo malo gbagbe.
Shey you wan know ? how e Dey do me?
How e Dey go?
Baby don’t screw me.
Baby don’t go.
Baby you no know,how e Dey do me..
I want to spoil you with love.
With many things involve.
I no go let you looseguard o...
I want to spoil you with love.
With many things involve.
I no go let you looseguard o...
You be the girl of my dream and
I fit to buy anything and
I’ll be your baby never be a deceiver.
I fit to cry you a river.
You like to, you like to Dey treat me lighter lighter ,
Me no Dey like am, like am
Give me my life back, life back.
And all the things dem no fit do.
Nah him I go do.
Everything wey dem no fit do.
Nah him I go do for you, nah him I go do for you, for you for you.
You no fit to deny,
say this love put you for cloud nine.
Make me and you just Dey align.
Things don happen here overnight.
I want to spoil you with love.
With many things involve.
I no go let you looseguard o…
I want to spoil you with love.
With many things involve.
I no go let you looseguard o...
I want to spoil you with love.
With many things involve.
I no go let you looseguard o...
I want to spoil you with love.
With many things involve.
I no go let you looseguard o...
Malo malo malo gbagbe.
Shey you wan know ? how e Dey do me?
How e Dey go?
Baby don’t screw me.
Baby don’t go.
Baby you no know, how e Dey do me..
I want to spoil you with love.
With many things involve.
I no go let you looseguard o...
I want to spoil you with love.
With many things involve.
I no go let you looseguard o...