Jekajo (Ajura Remix|Explicit)歌词由Amzy B&Ajura演唱,出自专辑《Jekajo (Explicit)》,下面是《Jekajo (Ajura Remix|Explicit)》完整版歌词!
Jekajo (Ajura Remix|Explicit)歌词完整版
Verse 1 (AMZY B):
See
Have been living my life everyday
Many things I don see for the way
Man Dey hassle for the pay
Every night and day na Holiday
Ja ma shaye lo
Jaiye lo
Bebe nlo
Ati mama nlo
Mama jo
Papa jo
Everybody dance to this
Rora ma jo
Hook:
Uh wah
Swallala lala
I go try ya ya ya life
Come tonigh yayaya night
Bere Lati jo
Malo malo sa sa sa
Uh
Jah jah jah jah jah
Testify my brain ni ko bota o
Every night and day high I Dey pray so hard
Eh
Uh wah
Chorus:
Eh
Te le mi looleee
Je ka jo
Ja ka jo
Omoge sare wole je ka jo
Jeko sonto
Ja ka joo
An the bois dem like Konto
Konto Konto Konto
An en Dey do gallala Azonto
Konto konto konto
Verse 2 (AJURA):
Ajura Eleniyan
Hennessy for my body (Bo )
Jolly today cos we no know tomorrow
Back in the days wey my life full of sorrow
Aahhh eeehhh eehhh aaaah eeeh
Talosope ko mo rin ko
Shey ni won bu mi won pe mi loruko
Gan gan aso
Deeno money Omo tan so
And if you look me well
You go know say I no be Johnny just come
So I Dey thank God God no be man
But na man still dey help any man
Shout out to emperor Jeezy
Eyan Deeno Vado
Ijeta larira atun marira again
(AMZY B)
Shee na this party oh
Money Dey eh
Shayo Dey
Make u Jaiye lo
Money Dey
IBK mapami na
Odee foori gba won
Lai lai lai
Shee na my life I no denial ah am
Omo wen the gbedu drop na fire ahahah
Dem go Dey dance eee gallalaa la la
Oh oh
Hook:
Ah eh eh eh
Make dem no come in my way
I go try ya ya ya life
Come tonigh yayaya night
Bere Lati jo
Malo malo sa sa sa
Uh
Jah jah jah jah jah
Testify my brain ni ko bota o
Every night and day high I Dey pray so hard
Eh
Uh wah
Chorus:
Eh
Te le mi looleee
Je ka jo
Je ka jo
Omoge sare wole je ka jo
Jeko sonto
Je ka joo
An the bois dem like Konto
Konto Konto Konto
An en Dey do gallala Azonto
Konto konto konto