Onyemaechi (Remix|Explicit)歌词由Wirelexfmp&Queendalyne演唱,出自专辑《Onyemaechi (Remix) [Explicit]》,下面是《Onyemaechi (Remix|Explicit)》完整版歌词!
Onyemaechi (Remix|Explicit)歌词完整版
Wirelex
Queen Dalyne ahh
OnyeMaEchi OnyeMaEchi
Ubochi amuru nwata onye ma ife oga abunu?
Isi ga echi Eze onye ma onye oga abunu?
OnyeMaEchi OnyeMaEchi
Nobody knows, Nobody knows.
I pray for prosperity
Endless grace,wey long pass anaconda, anaconda.
Olisa chebe moo (Amen)
Dubenu mooo
Ekwe na ka ife meemoo (Amen)
Gozie nu mooo
Olisa chebe moo (Amen)
Dubenu mooo
Ekwe na ka fa gbue moo (Amen)
Gozie nu moo
OnyeMaEchi.
You fit dey find my trouble..
You fit dey show me shege..
Make i still dey call you boss..
Me i still dey wear one shirt..
Nobody knows tomorrow..
That’s why i dey keep my cool..
Cos one day me i know..
Many blessings go come my way..
Many rabas go come my way..
You wey laugh me go clap for me..
Oh you go clap for me..
Olisa ohhh oh oh ayayaya.
ohhh oh oh ayayaya.
ohhh oh oh ayayaya.
ohhh oh oh ayayaya.
Olisa chebe moo (Amen)
Dubenu mooo
Ekwe na ka fa gbue moo (Amen)
Gozie nu moo
OnyeMaEchi
Wetin go be, wetin go be go be..
Ife onye gaabu, Ife onye gaabu ka oga abunu..
Let no man try to put asunder..
Nobody fit stop my destiny.
Ubochi amuru nwata onye ma ife oga abunu?
Isi ga echi Eze onye ma onye oga abunu?
OnyeMaEchi OnyeMaEchi
Nobody knows, Nobody knows.