笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-11 22:50 | 星期六

Ayomide歌词-DYRICS

Ayomide歌词由DYRICS演唱,出自专辑《Ayomide》,下面是《Ayomide》完整版歌词!

Ayomide歌词

Ayomide歌词完整版

Ayomide

Uhmm

I don't really

Know what to say

I just want

To wish you happy birthday

Yeah

Yeah

Today na your birthday

And I know say

I suppose don dey your side

Buh baby girl I no fit

Girl you know this

Na why me carry pen dey write

Oh baby girl I'm sorry

If I no dey

I hope say you go dey alright

And make you no go frown face

It's your birthday

I really wanna see you smile

Girl it's a plus 1 for you today

I know say I no dey your place

But I wish to come celebrate

You know how bad I wanna be with ya

Chop life and enjoy your day

Cause you know me dey

Far away from ya

Girl I cannot explain

The kind pain wey

I feel deep down inside

As I no dey with ya

E be like say make

Dem carry my head

Make dem put am for freezer

I wan cool my head off

Make nobody go pressure me

Baby girl make you flex on

Jaye lo no need to think about me

Omo omo tonso gangan

A queen and more

She be boss she be mentor

She get style she dey

Put in the pressure

Omooo won for anytime

Wey she turn up

Bad girl o fyn o sweet o

Make a badman wan peep from window

Yeah

Just to see your pretty face

You make a badman want to craze

Girl it's a plus 1 for you today

I know say I no dey your place

But I wish to come celebrate

You know how bad I wanna be with ya

Chop life and enjoy your day

Cause you know me dey

Far away from ya

Girl I cannot explain

The kind pain wey

I feel deep down inside

God bless your new age

Girl I pray

Say many better

Things go come your way

By God's grace

Oh yeah

Be careful girl no go loose guard

Cause frienemies dey for your back

Say enemies wan do you bad

So you gats pray make

God dey your back

God's gon protect ya

Live long and prosper yeah

Girl you go chop life

If you pray

To God e go answer ya

God's gon protect ya

Live long and prosper yeah

Girl you go chop life

If you pray to God e go answer ya

Girl it's a plus 1 for you today

I know say I no dey your place

But I wish to come celebrate

You know how bad I wanna be with ya

Chop life and enjoy your day

Cause you know me dey

Far away from ya

Girl I cannot explain

The kind pain wey

I feel deep down inside

God bless your new age

Girl I pray

Say many better

Things go come your way

By God's grace

Oh yeah

God's gon protect ya

Live long and prosper yeah

Girl you go chop life

If you pray to God e go answer ya

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef196VVA9BgpQUgYDCg.html

相关推荐

  • Maria (Explicit)歌词-DYRICS

    Maria (Explicit)歌词-DYRICS

    Maria (Explicit)歌词由DYRICS演唱,出自专辑《Maria (Explicit)》,下面是《Maria (Explicit)》完整版歌词! Maria (Explicit)歌词完整版 The kind grace wey I...

  • riscriviti歌词-Gio Libe

    riscriviti歌词-Gio Libe

    riscriviti歌词由Gio Libe演唱,出自专辑《la fine del mondo (Explicit)》,下面是《riscriviti》完整版歌词! riscriviti歌词完整版 Nessuna foto per incomin...

  • la fine del mondo歌词-Gio Libe

    la fine del mondo歌词-Gio Libe

    la fine del mondo歌词由Gio Libe演唱,出自专辑《la fine del mondo (Explicit)》,下面是《la fine del mondo》完整版歌词! la fine del mondo歌词完整版 Lo ...

  • unica歌词-Gio Libe

    unica歌词-Gio Libe

    unica歌词由Gio Libe演唱,出自专辑《la fine del mondo (Explicit)》,下面是《unica》完整版歌词! unica歌词完整版 Che bella sei musicaQuando scorre sulle...

  • come anni fa歌词-Gio Libe

    come anni fa歌词-Gio Libe

    come anni fa歌词由Gio Libe演唱,出自专辑《la fine del mondo (Explicit)》,下面是《come anni fa》完整版歌词! come anni fa歌词完整版 La vita scorre anc...