笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-23 01:39 | 星期四

Payan (Explicit)歌词-Sambak&Vinnyyio

Payan (Explicit)歌词由Sambak&Vinnyyio演唱,出自专辑《TOBILOBA (Explicit)》,下面是《Payan (Explicit)》完整版歌词!

Payan (Explicit)歌词

Payan (Explicit)歌词完整版

Mio gbo kini

Mio gbo payan

Picker die ke Mio gbo payan

Mio fe gbo anything

Mio gbo payan

One spinal cord,

E fit go lost,

na actor dey suffer,

Kilokan boss

Wetin dey sup, wetin dey sup

Kilon so nigboro, wo jamitan

Ronaldo highest paid!

But Na one person dey pay am

Person wey join league,

na still person dey sail am

Awon omo oba ninu lungu,

if you bee you go collect,

oluwa lose now.

If you owe you go pay your dirty you go rake am

Picker die keh, huh alaye o funny

Wetin be sorry, isakaba I no go gree

Bi eniola badmus, it’s plenty Opor odamo nu omo ghetto, won ti geti milo, mio gbo kankan igboro kala bi Venmo

Wetin go be go be

I dey looku fo my Johnny

Open eyes you go see

Joseph and Mary sef jolly

Mio gbo kini

Mio gbo payan

Picker die ke Mio gbo payan

Mio fe gbo anything

Mio gbo payan

Iṣẹ amazulu

O pọ pa mu kutu

Idi rọ rọ rọ irọ fuku

Ẹni fi ṣe ahun ni ana da o ti ku

One spinal cord o

E fit go lost

Iṣan meji tun ti cut

Gunners lawọn to fi season top

Season pari wọn tun wa gba cup

Guardiola kẹdẹ re ko gbọ payan

Halland ni waju fi oje pawọn

Chelsea ma top 4 jẹka ta na

Kilon wi fọtẹlẹ gbomi ila kana

Mio gbo kini

Mio gbo payan

Picker die ke Mio gbo payan

Mio fe gbo anything

Mio gbo payan

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef198VVA9BQxXVgoMDQ.html

相关推荐