Human Being (Explicit)歌词由Smeez&D3an&Yomi Blaze&Limerick&Picazo&Dremo演唱,出自专辑《Pianosexual (Explicit)》,下面是《Human Being (Explicit)》完整版歌词!
Human Being (Explicit)歌词完整版
Aii Human being abi di yan yan
Girl she murder we
Nowadays everybody wan Dey clout chase
Alaye je kori pe
Why you post receipt when no be you dey dorime
Omo we go need lawyer for this one case
Hmm, Human being E get wife , e get side chicks , e get five
Brother because you buy your girl friend
Range Rover no mean say she go stay loyal
Wetin be that your girl name Ada
Ehn I see am chilling with my God father
Them be go cinema them be go watch black Adam
Na the uncle wey she talk say she get for Amsterdam be that
Oya come here baby boo
I know you know her yes I like it in two
I love you but I’m in love with Stephanie too , I’m not perfect I be human being too
Human being (make you no go no go see me finish)

Nibo, You say? (Comot for there)

Human being
Human being
Look
Every time I pull up in a van
Me I do it for my gees and my day one
I gat movie like I be power ranger
E be fire when I take a picture with a fan (Chakam)
And when you hear Knock for your door
No be pastor wey dey preach be your savior
Na pesin wey gimme beat for the boom box
Ema jo laba laba, I be crayon (mother’fucker)
Ah see talk, human being (human)
I don talk my guy, I don preach (my guy I don preach)
Say another-man salary na pesin alawee
Every two-two weeks (you say?)
Human being
Girl she modu girl she murder ahn
Falila ketan say
Girl she murder we (tcho tcho tcho)
Girl she murder we (tcho tcho tcho)
Human being abi di yan yan
Wo bo se n poramole bimpe won na
Dirty wine pelu true colour
Arambe pemi n john conor
Another one chop another one
Mo fire down onipe ki n carry on
Mo parada onipe kin mai lo
Okere gan biti Nickelodeon
Check my swagg
Check my snap
Check my bank account check my babe
Check my hmm
Check my uuuhn
Wo I be human being
Check my swagg
Check my snap
Check my bank account check my babe
Check my hmm
Check my uuuhn
Wo I be....... human being
Human being human being
Human being human being
Human being human being
Human being human being
Human being human being
Human being human being
Human being human being
Human being human being
Them dey say them be dey find the boy
When i come dem dey find result
All the girls dem be they whine with joy
Make i talk as the fire they burn omo get in touch
She me do me hankypanky
She say she likey faaji
Sokoto first falilla ketan
Falila fe cast the magic
Girl she modu
Girl she murder
Falila ketan hmm girl she murder we