笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-23 20:37 | 星期四

HBP Remix (with Bella Shmurda) (Explicit)歌词-Llona&Bella Shmurda

HBP Remix (with Bella Shmurda) (Explicit)歌词由Llona&Bella Shmurda演唱,出自专辑《Homeless (Explicit)》,下面是《HBP Remix (with Bella Shmurda) (Explicit)》完整版歌词!

HBP Remix (with Bella Shmurda) (Explicit)歌词

HBP Remix (with Bella Shmurda) (Explicit)歌词完整版

Do you really want to waste my time?

Carry water quench my vibe

Really tryna take my life

Do you uu-uu?

Will you really change your mind? (Hmm)

When I make you understand

Everything wey dey my mind

Oh-oh, oh, oh

See, man don start to dey old oh

Gat no time for no slow mo

Love my guys, no be homo

Gat this bitch on a choke hold

Some OG no be OG (some OG no be OG)

Some brothers no be homies

Don't know peace 'till you know peace

Gats chop life on a low key

Them wan try but dem no reach

I'm outside but na low key

How dem go learn if I no preach?

If you notice, dem be novice

Won saare but dem no reach am

Eje min gb'ona, so, I no fit calm

Money only find person wey seek am

High blood pressure, if you go think

Ahn-ahn, ahn-ahn

High blood pressure, if you go think

Ahn-ahn, ahn-ahn (go think, go think)

High blood pressure, if you go think

Ahn-ahn, ahn-ahn (oh-ahh)

High blood pressure, if you go think

Ahn-ahn, ahn-ahn

High blood pressure, if you go think

Ahh

Past few days, I don learn lesson

24 seven and I'm still grinding

Sojo don kill wrong person

Matter don cast, omo, e don change settings

Oya, 20 man l'ori titi with a different feeling

With a different dealing, why they working so hard?

Rest on me, my brother, you are a soldier, ah

Certified Llona no be nuisance (aya, gba'na)

Bella Shmurda no be menace (ah-ah)

See this life, I go live am

Short life, long life, anybody fit die

See, man don start to dey old oh (to dey old oh)

Gat no time for no slow mo (slow mo)

Love my guys, no be homo (no be homo)

Gat this bitch on a choke hold (choke hold)

Some OG no be OG (some OG no be OG)

Some brothers no be homies (no be homie)

Don't know peace 'till you know peace (know peace)

Gats chop life on a low key (on a low key)

Them wan try but dem no reach (ah-ahn)

I'm outside but na low key

How dem go learn if I no preach?

If you notice, dem be novice

Won saare but dem no reach am

Eje min gb'ona, so, I no fit calm

Money only find person wey seek am

High blood pressure, if you go think

Ahn-ahn, ahn-ahn

High blood pressure, if you go think

Ahn-ahn, ahn-ahn

High blood pressure, if you go think

Ahn-ahn, ahn-ahn

High blood pressure, if you go think

Ahn-ahn, ahn-ahn

High blood pressure, if you go think

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef1adVVA9BQ5XUgoMAQ.html

相关推荐

  • Baby John歌词-Dick Rivers

    Baby John歌词-Dick Rivers

    Baby John歌词由Dick Rivers演唱,出自专辑《Juke-Box des Annes 60》,下面是《Baby John》完整版歌词! Baby John歌词完整版 Baby John (Remaster) - Dick Riv...

  • 孤独美学 (cover: 王子健)歌词-笙声鹊阙

    孤独美学 (cover: 王子健)歌词-笙声鹊阙

    孤独美学 (cover: 王子健)歌词由笙声鹊阙演唱,出自专辑《孤独美学》,下面是《孤独美学 (cover: 王子健)》完整版歌词! 孤独美学 (cover: 王子健)歌词完整版 孤...

  • Cold War (with FAVE) (Explicit)歌词-Llona

    Cold War (with FAVE) (Explicit)歌词-Llona

    Cold War (with FAVE) (Explicit)歌词由Llona演唱,出自专辑《Homeless (Explicit)》,下面是《Cold War (with FAVE) (Explicit)》完整版歌词! Cold War (with ...

  • Devil with a Blue Dress On歌词-Mitch Ryder

    Devil with a Blue Dress On歌词-Mitch Ryder

    Devil with a Blue Dress On歌词由Mitch Ryder演唱,出自专辑《60s Peace, Love, & Rock n Roll》,下面是《Devil with a Blue Dress On》完整版歌词! Devil ...