Carry Water (Explicit)歌词由Skenzy演唱,出自专辑《Carry Water (Explicit)》,下面是《Carry Water (Explicit)》完整版歌词!
Carry Water (Explicit)歌词完整版
Skenzy bwoy (hear dat)
I no fit take e basket carry water
Mrs maame water
I no be Aqua Man
Wey my brother no be Harry Porter
Shaku gwara,your dirty body make I shaku gwara
Gwara gwara,you hit my neck with gwara gwara
Oh my God
Girl your big backa
Just dey give me matter
E dey stress me like that
(Oh no)
See baby make you no do me like that
I wan chill it chill it
Make I feel the thing oh
Make I chop it like that
Make I feel it like that
I no fit take e basket carry water
Mrs maame water
I no be Aqua Man
Wey my brother no be Harry Porter
Shaku gwara,your dirty body make I shaku gwara
Gwara gwara,you hit my neck with gwara gwara
Shoddy follow my thing from my ghetto
Sey me I too wild like Rambo
She want ice cream
She want pancake
She want cocktail
She dey lick am like mango
Oh see Hajia zongo
She dey like rasta man
Natty bongo
Only me I fit enter the konko
She dey like big boy no be macho
(Heyy)
Everywhere she go
She carry my matter
This one over me
Somebody call my mother