My Fears歌词由OG Wizzyboi演唱,出自专辑《Story of a Hustler (Explicit)》,下面是《My Fears》完整版歌词!
My Fears歌词完整版
Wooh wooh
Wizzyboi vibes
To make this money no be on day job my bro
So no use am go dey let your brother man down
Because na who don see dey understand for this Naija
Na why me I de my hustle everyday on day on my own
Nothing go sub if baba God never yan
Them wan dey disturb me for where mi I dey go
But I no get their time until I get billi
Until I get billi until I get billi
I dey face my fears
Chase my dreams
Face my fears
Chase my dreams
Face my fears
Chase my dreams
Na only me I no get person
I dey face my fears
Chase my dreams
Face my fears
Chase my dreams
Face my fears
Chase my dreams
Na only me I no get person
I don face many thing for street ooh ooh
So many things don shenk me for life oo
I get many many bills wey dey wait for me (for me )
Na only God cover me
I thank God for where I dey today
Na him mercy dey carry me
I dey face my fears
Chase my dreams
Face my fears
Chase my dreams
Face my fears
Chase my dreams
Na only me I no get person
I dey face my fears
Chase my dreams
Face my fears
Chase my dreams
Face my fears
Chase my dreams
Na only me I no get person