Where Dem歌词由King Hollaboi演唱,出自专辑《Afro Nova》,下面是《Where Dem》完整版歌词!
Where Dem歌词完整版
Intro..
Hollaboi!!
Ohh uh Ohh oh
Vrs 1
Where dem!!
Who dem be
Where Dem dey
How many dem be
Dem dey gather o
For my matter o
They go scarter o
Holy Ghost Fire!
Wey dem!!
Who dem be
Where Dem dey
How many dem be
Dem dey gather o
For my matter o
They go scarter o
Holy Ghost Fire!
Ota Obayomi
Oluwa cover mi
Dem play me with 2 Messi's.
But God gave me straight winning
Dem commit felony
Against the almighty
Awon to gbogun lana da wonti ku won ti lo
Vrs 2
Oluwa ooo
Ggbogun ti awon to o'n gbogun to mi
F'owon loju ki won mase rii mi
Father make your grace dey cover me
Make Dem no see me see me!
Awon da ariwon Mo oo
Awon Olofo'o
Awon da
Won O'ni logo
Won ti Japa
Won a shagolo dey Abuja
Won a shagolo dey porta
Won a shagolo
Won a shagolo dey kano
Won a gbabelo de aro
Ota O'bayomi
Oluwa cover mi
Dem play me with 2 Messi's.
But God gave me straight winning
Dem commit felony
Against the almighty
Awon to gbogun lana da wonti ku won ti lo
Wey dem!!
Who dem be
Where Dem dey
How many dem be
Dem dey gather o
For my matter o
They go scarter o
Holy Ghost Fire!