Feel Am歌词由Oby. A演唱,出自专辑《Feel Am》,下面是《Feel Am》完整版歌词!
Feel Am歌词完整版
Adey feel am for ma self
Wey tin concern me
Wey tin concern me
Adeakye we Dey pray for the best
wetin concern me
If I broke omo nothing concern me
If party Dey we go go
We go enter
Plenty Kele for Maami
Maami, Maami, Maami, Maami
Problem no Dey finishi
Enti minhw3 Obiara
Pack ur konkonbibilty
I say
Adey feel am for ma self weytin concern me
If she go omo nothing concern me
Adeakye we Dey pray for the best
Wetin concern me
Dollar rate omo nothing Dey consien me
Night everyday for the game we Dey
Party!
Everyday we Dey Party!
All of ma guys we Dey collecti
Night everyday for the game we Dey
Party!
Everyday we Dey Party!
All of ma guys we Dey Gbagbeshi
Hm mmm mmm mmm
Hm mmm mmm mmm
Hm mmm mmm mmm
Hm mmm mmm mmm
Chale i go party all night long
Problem no Dey finish brother
Mpaddy i go party all night long
Problem no Dey finish oo sister
Ne3 baysi bia go blow som day
Two shots mame Ace of spade
Champagne for the pain all day .
All day All day
Ne3 baysi bia go blow som day
Two shots mame Ace of spade
Ogogulo for the pain
All day All day
Adey feel am for ma self
weytin concern me
Concern me
Adeakye we Dey pray for the best
concern me eeeiiyy!!
Night everyday for the game we Dey
Party!
Everyday we Dey Party!
All of ma guys we Dey collecti
Night everyday for the game we Dey
Party!
Everyday we Dey Party!
All of ma guys we Dey Gbagbeshi
Party!
Party!
Collecti
Party!
Party!
gbagbeshi