笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-10 02:40 | 星期五

De Javu歌词-Aja1a

De Javu歌词由Aja1a演唱,出自专辑《De Javu》,下面是《De Javu》完整版歌词!

De Javu歌词

De Javu歌词完整版

Reberebe

Ah reberebe ah ah

Who dey there?

Who dey there?

Who dey ?

Ye

Work and pray give thanks for manner

No get person wey no find raba

As you dey see me I dey thank my god

Agbalagba wonikpe times are hard

And ever since I never once forgot

Reminiscing the old times I lost yeah

Bad Belle dem dey find my flag

Ye

Person wey no fit to understand

Tell me how I go live my life

Like sey nobody Wan dey understand

Naso I start dey run my race o

Say I dey run my race o

Say I dey waka I dey

Run my race o yeah

Say I dey run my race o

Hey ebelo hewo...

Ebelebo

Ebelebo

Ebelebo

Ebelebo

Ebelebo

Ebelebo

Oga ade

I no go fit to come dey shalaye

MI o le shalaye

I no dey look uche face aje

Ntori PE elebele mighty ah

Big love home boys my g ah

Sabi boy pree the rythym highly ah

Now we give thanks

For oluwa timing ah

Person wey no fit to understand

Tell me how I go live my life

Like sey nobody Wan dey understand

Naso I start dey run my race o

My race o ye

My race o ye

My race

Naso I start dey run my race

Person wey no fit to understand

Tell me how I go live my life

Like sey nobody Wan

Dey understand yeah

Naso I start dey run my race o

Say I dey run my race o

Say I dey waka I dey run my race o

Say I dey run my race o yeah

Who dey there?

Tell me how I go live my life

Naso I start dey run my race o

Say I dey waka I dey run my race

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/ef1daVVA9BAhTVwUB.html

相关推荐

  • Ocean歌词-Aja1a

    Ocean歌词-Aja1a

    Ocean歌词由Aja1a演唱,出自专辑《Ocean》,下面是《Ocean》完整版歌词! Ocean歌词完整版 Blue print the godfatherTara TaradaEh?Akpobi ehn akpobi ehnAkpo e...

  • Pray歌词-Aja1a

    Pray歌词-Aja1a

    Pray歌词由Aja1a演唱,出自专辑《Rvltn》,下面是《Pray》完整版歌词! Pray歌词完整版 oh yeah mhm If you dey pray for me surely i go pray for you If you d...

  • Tonight歌词-Aja1a

    Tonight歌词-Aja1a

    Tonight歌词由Aja1a演唱,出自专辑《Rvltn》,下面是《Tonight》完整版歌词! Tonight歌词完整版 Nwannem bad nunu Say she soft nunu ai One time she blow me ...

  • Somtin歌词-Aja1a

    Somtin歌词-Aja1a

    Somtin歌词由Aja1a演唱,出自专辑《Somtin》,下面是《Somtin》完整版歌词! Somtin歌词完整版 Eh Do me jeje Do me jeje Do me jeje Make you do me jejeEh mak...

  • Aquellos Ojos Verdes歌词-Caterina Valente&Silvio Francesco

    Aquellos Ojos Verdes歌词-Caterina Valente&Silvio Francesco

    Aquellos Ojos Verdes歌词由Caterina Valente&Silvio Francesco演唱,出自专辑《C’est Si Bon》,下面是《Aquellos Ojos Verdes》完整版歌词! Aquellos Ojos V...

  • 那些故事歌词-三木

    那些故事歌词-三木

    那些故事歌词由三木演唱,出自专辑《回忆》,下面是《那些故事》完整版歌词! 那些故事歌词完整版 那时候的故事谁也没有说那时候的天空还是那样的晴那时候的纯真...

  • El Carretero (Remastered)歌词-Carlos Gardel

    El Carretero (Remastered)歌词-Carlos Gardel

    El Carretero (Remastered)歌词由Carlos Gardel演唱,出自专辑《Adios Muchachos》,下面是《El Carretero (Remastered)》完整版歌词! El Carretero (Remastere...

  • Tweedlee Dee歌词-Lavern Baker

    Tweedlee Dee歌词-Lavern Baker

    Tweedlee Dee歌词由Lavern Baker演唱,出自专辑《Just in Time (Decades of Vintage Goodies)》,下面是《Tweedlee Dee》完整版歌词! Tweedlee Dee歌词完整版 T...