Van Dijk (Explicit)歌词由G.Wonda演唱,出自专辑《Van Dijk (Explicit)》,下面是《Van Dijk (Explicit)》完整版歌词!
Van Dijk (Explicit)歌词完整版
Let it bounce shout to my g let it bang
Let it bang bang bang
So let me know if I dey waste my time mami please Let me know right now
I don't wanna waste energy
I don't wanna waste energy on ya
Shout out to the girls wey dey cure konji
All of them bad dem too sabi
Whatever the case may be
Mami no go lie to me
She you wan dey whine me ni
Shey you don dey see dundee
Whatever the case may be
Mami no go lie to me
She you wan dey whine me ni
Shey you don dey see dundee
You don dey make me dey heartless
You don dey take me for granted
Jah be my witness
If I ever ever grant you access
Never ever ever trust me my silence
That's just a madness
But imma shine inna the darkness
Move on and progress
Use what I possess yhh
And I'm still in the process
So imma say less
Let my success talk
Making a grown man cry
You wan con dey do me van dijk
What if I die
I been dey call you my life
You con dey shenk me for back
Wetin be that
Omo you don cause something
You don cause strong thing
And I feel nothing no more
I don't feel nothing no more
I can't feel nothing no more
Whatever the case may be
Mami no go lie to me
She you wan dey whine me ni
Shey you don dey see dundee
Whatever the case may be
Mami no go lie to me
She you wan dey whine me ni
Shey you don dey see dundee
You don see dundeeee
You don see dundee hanhanhan
Gwonda come out the shell oo
Ak
Haa omo badoo skriiaa !