ON GROUND (Remix|Explicit)歌词由KWATE&Magnito演唱,出自专辑《ON GROUND (Remix) [Explicit]》,下面是《ON GROUND (Remix|Explicit)》完整版歌词!
ON GROUND (Remix|Explicit)歌词完整版
Haba do do
Omini Kwate
AtL
Omini Kwate
Atl
Fresh out
All your mate dey press laptop
you go dey press bobbi
All You mate dey press Laptop
You go dey Press Bobbi
Press press press press
All the girls dem dey fresh
Fresh fresh fresh fresh
If we want tranvel comot for city
My brother see na fly
we dey jet jet jet jet jet
See their mini mini skirt
Skirt skirt skirt skirt
the thing dey wininie winie head
Head head head head
Is magnito on the mic
if i commot for her house
she go reegret
Gret gret gret gret
Mona shike gbuyaka
din din dinga
Cana kambaya
Na chemata to kin king Kiba
Hebe taiye na he change
magnito to ji ji Jiba
Aiji gi Na the no to
you gat to de deeper
People gather here
Dem plenty for my party
Me i dey kick this game
Like karate
See i dey bal like say
Na me be kante
And am hanging here
With my brother wey be kante
Fresh out.
What do you want from me
Is it love
Is it my money
Baby telling me whay you need
As long as hennesy dey body
I dey on ground
the money full my hands
Jagaban
The Kelle dem dey mad.
I dey on ground
the money full my hands
Jagaban
The Kelle dem dey mad.
Your body na obsession
Money dey for the location
Loving wey no go get comma
Oh ma baby baby
Shook me imunization
Chop my money ten times
Use me for dependants
Legoo
No go acrry the one wey cos all your
problem
And if problem he dey
I get the money to solve dem
What do you want from me
Is it love
Is it my money
Baby telling me whay you need
As long as Hennesy dey body
I dey on ground
the money full my hands
Jagaban
The Kelle dem dey mad.
I dey on ground
the money full my hands
Jagaban
The Kelle dem dey mad.
All your mate dey press laptop
you go dey press bobbi
All You mate dey press Laptop
You go dey Press Bobbi
Boss
Boss of all boss
Boss
Boss of all boss