Lie歌词由Horlagold演唱,出自专辑《Divine》,下面是《Lie》完整版歌词!
Lie歌词完整版
I can’t lie you burst my head
I give you hundred
O babe don’t mention
If I be your teacher
You no go fail paper
Only you go dey carry first
Among all of your friends
Say na you fine pass
Your ileke idi dey shake Amapiano
With my Shukuseka mo ma ta tan o
Babe gimme your love nu nu
She’s just 19
Bust my thing
I go like know your koko maisyn
Je’n de you know once debe
Is ever debe shoye e
She’s just 19
And if you see the way she dey handle my thing
Omo yen la mi la mi, O la mi bii lollipop
I won dey water your plant
Ki wo sha ma wet bii watering can
Awon shoboleyoke po l’ode
Make you no mind wetin them say
Them say I go serve you breakfast
babe tell them say na lie
Shoboleyoke po l’ode
No mind wetin them say
Them say I go serve you breakfast
babe tell them say na lie