No Blood歌词由Raylxght演唱,出自专辑《No Blood》,下面是《No Blood》完整版歌词!
No Blood歌词完整版
NO BLOOD
(batife o rii
Bèè naa maa lo rii
Esu gbogun titi
Sungbon oluwa de bori
We Dey share the pain
Shey you know the story
I just want my peace of mind
Owe nobody history )
Before I go talk
I know who be my brother
When the money plenty for hand
I know who be my charger
Nigba Ti o deni safere
I know people wey Japa
Wey be say we Dey call their number
Nobody wey gree answer
Life is not that deep
I just want my peace
Lord I’m on my knees
Make you be my P
Make the money surplus
Baba Make E Dey for free
I don’t want to fall and die
Make them see finish
Hook
No Dey call me blood
I know who be my brother
No Dey call me blood
I know who be my sister
We are not related Oga
I know who treat me better
No Dey call me blood
I know who Dey important
My Brother ;
(No Blood o)
If you get...
(Them go Surplus o)
Nah person wey get
(Them Dey call boss o)
So get your bag,
(No Dey find friends o)
Make i yarn you
One story
One of my roommate(IZE) para tony
We gather Dey together inside Mai Poly
When Konji Dey we Dey gather
Nyansh Toyin
Para tony Getty Block
E go to club
Order Hennessy for everyone
Dey start to Dey ball
Hype man Dey call
Money Dey pour
Para Tony come back to Hostel
No food to chop
For few weeks my guy no Dey online
E no Getty sub
Start to call all him niggas
Wey Dem gather ball for club
everybody turn am off tomorrow
Nobody show am love
My Brother ;
No Blood o
If you get...
Them go Surplus o
Nah person wey get
Them Dey call boss o
So get your bag,
No Dey find friends o (2ce)