No Be Today歌词由FREDICE演唱,出自专辑《No Be Today》,下面是《No Be Today》完整版歌词!
No Be Today歌词完整版
No be today I know
No be today you know
No be today we know
No be today dem know
Na who dey ask e question
Many make e mention
Many Dey detention
But who dey put e pressure
Na who dey pay attention
Many sit down gidigba, for yad
Pread their yansh for ground dey wak
Dem no mind wetin dey happen next
Many play the herro
The outcome na zero
We no see the result tio
People Dey dey suffer, depression
Oppression , no pension, no protection
Everybody Dey run helter skelter
Who neva chop dey find skirt to enter
I say the young dey die for nothing
I say the old dey grind for nothing
No no no
No be today I know
No be today you know
No be today we know
No be today dem know
No be today I know
No be today you know
No be today we know
No be today dem know
Black skin no dey shine again nio
Pressure don dey blind the vision nio
Sweettalks no dey make me smile lio
Dem and their big head ooo
Wey dey cus confussion
Dem and their baldheads ooo
Wey dey cus confussion
Make you dey pray for people
Make una save una people
We no dey gree for here ooo
We no dey gree for here o
We go fight for your right tio
We are worth than a price o
We go fight for our right tio
OOO
No be today I know
No be today you know
No be today we know
No be today dem know
Han Han Han Han Han Han
Lo lo lo lo la lo
Han Han Han Han Han Han
No be today them no