Inu Cash Out歌词由kayseaz演唱,出自专辑《Inu Cash Out》,下面是《Inu Cash Out》完整版歌词!
Inu Cash Out歌词完整版
Yooyo in mAh mind so cool gang yooyo
It's barmy on the beat
Kayseaz
Street di tight men na ebecha
If you no wise ito na nleka
Your men dey bumb ito na esewaa
Inu cash out iburu mkpa bia
Street di tight men na ebecha
If you no wise ito na nleka
Your men dey bumb ito na esewaa
Inu cash out iburu mkpa bia
Yooyo dey play dey go
Go go go
Yooyo as you dey play e dey show
Show show show
Yooyo dey play dey go
Go go go
Yooyo as you dey play e dey show
Show
Nkem akonamoo nke onye chiri ya zelu
Ya bu akumu ka m chonu bia npkuru onye kulu ya horu
Adimu achokwa mmadu egbe belu ka ugo belu
Agbusi gba otolo omulu ako owu kpuogi punk ikwelu
A stitch in time saves nine ebe ika no na akuku na esewa
Kama ya bu ife ga eselu anyi nsigi nwanne ya diba
Obu na okpu isi amara akpu ka nya bu ife esi na aguba
Mana oga adim mma ma ijiri aka gi si nwa chi obubu ya gaba
You be my gee for life agwakwanu m gi gbo
Maka isi na mu agwala gi etinyekwele anya na akpa m oo
Abu m that igbo boy na cash out on a low
Ibulu mkpa bia my side nga adi mean si gi kachifo
Yooyo dey play dey go
Go go go
Yooyo as you dey play e dey show
Show show show
Yooyo dey play dey go
Go go go
Yooyo as you dey play e dey show
Show
Cigarettes i never taste
Ibia ikpofe m with loud
Common iphone wey
I buy you don dey call am fraud
You dey broke and proud
And you always ask for more
How you wan take know the game
When you only deals on drugs
Am not here to preach you
Simeon bro online na my base
That grandma wey dey your
Yard na their age i dey date
Last year was a jungle
This year will be amaze
No play come my side
Kind of things i dey hate
I get families and friends
Wey relies on me
Put your legs in my shoe
If e no hot tell me
Me self am a hustler
I get problems like you gee
I would've stayed broke
If I've acted like you did
Street di tight men na ebecha
If you no wise ito na nleka
Your men dey bumb ito na esewaa
Inu cash out iburu mkpa bia
Street di tight men na ebecha
If you no wise ito na nleka
Your men dey bumb ito na esewaa
Inu cash out iburu mkpa bia
Yooyo dey play dey go
Go go go
Yooyo as you dey play e dey show
Show show show
Yooyo dey play dey go
Go go go
Yooyo as you dey play e dey show
Show
Yoyoyo dey play dey go ooo ooo
Yooyo as you dey play e dey show oo
Yoyoyo dey play dey go ooo
Yooyo as you dey play e dey show oo