Vanessa歌词由Tee Weirdo演唱,出自专辑《Vanessa》,下面是《Vanessa》完整版歌词!
Vanessa歌词完整版
Tee Weirdo
It's 1 o'clock in the morning (morning)
Where you dey me I no know sef (sef)
I tried to call but you
Ignore me (ignore me)
Omo this kind attitude sef (sef)
Abi make I pull up
In a bimmer (bimmer)
Or make I fuck with the benzo
Abi you want still dey denge pose
Then you can call me after the pose
Friends talk say I be guy guy o
(Guy guy)
Say I be guy guy o (guy guy)
Say I be guy guy o but them
They like my style o
Friends talk say
I be guy guy o (guy guy)
Say I be guy guy o (guy guy)
Say I be guy guy o
But them they like my style o
Everything I do
I dey do I dey do am for you (for you)
Girlie na you be the only one wey
The burst my medu lla
Girl your body fine set oh no (oh no o)
E dey cause vibration (bration)
E dey make I ginger oh no (oh no o)
Girl your body make me gyrate o
Vanessa, huh vanessa
You dey give me wahala
You dey give me casala ah
Vanessa, my baby vanessa
You dey cause wahala
You dey give me casala ah ah
Friends talk say
I be guy guy o (guy guy)
Say I be guy guy o (guy guy)
Say I be guy guy o
But them they like my style o
Friends talk say
I be guy guy o (guy guy)
Say I be guy guy o (guy guy)
Say I be guy guy o
But them they like my style o
I be guy guy o
Say I be guy guy o
Say I be guy guy o
But them dey like my style o
I be guy guy o
Say I be guy guy o
Say I be guy guy o
But them dey like my style o
Possi Gee on the mix