Sure for Me歌词由Era vibes演唱,出自专辑《Sure for Me》,下面是《Sure for Me》完整版歌词!
Sure for Me歌词完整版
Anywhere I lay my hands make e sure for me
On the road to riches omo e sure for me yeeh
As a young boy wey dey grow
I put my life on the road, for every opened door make e sure for me
Steady toxin, the boy cannot even sleep at nights
My mind is telling me get up you need to change your life
Then I make my sense my road, as a young boy wey dey grow
Every open door e sure for me
Sure for me
I dey put myself together
Dey hustle in any weather
The only thing I have is guts on me
Check my body u go see say na drip e dey drip, na oluwa shower some blessings on me
Wey nobody dey for the boy
Na oluwa dey there for dey boy
Wey like Chinua Achebe noble, things dey fall apart
And things no dey come to me clear dem dey follow back
Freedom fighter, no be Mandela
Na crown dey my head no be bandana
Overseas I'm coming, no be container
If I dey overseas dey come then I be container
The hard way, the soft way
But the only way na hard way
Shey na hard way
Then I chase the paper
Catch the paper
Then I shall rise again
Like dry bones, my family shall rise again
So they really cannot stop me
They can only photocopy
See the people call me lucky
But I find it really funny
So they gotta do it for me
Till I feel it in my tummy
I be eating all this rappers
They be tasting yummy yummy
Obono feli feli, obono feli feli
Rocking rappers in my belly, rappers in my belly
See now Era be like Mr Ibu him getty biggie belly belly
Can't wait for the day then go dey see era for their tele tele
Anywhere I lay my hands make e sure for me
On the road to riches omo e sure for me
As a young boy wey dey grow
I put my life on the road, for every opened door make e sure for me
Steady toxin, the boy cannot even sleep at nights
My mind is telling me get up you need to change your life
Then I make my sense my road, cause I know where I dey go
every open door e sure for me
Sure for me eee
I'm a young boy from the ghetto
Only thing on my mind na to get thou
And I nogo ever forget
I know o o o it ain't gonna be easy
But I flow o o o with his grace so is easy
This is the season, incase u see me reigning
Take it or leave bro that's the weather
I fly above the hole wey enemies dig for me
Na Oluwa borrow me feather
Heading to the top like TV wey don spoil, enemies say dem nogo see me show
But the kind show wey I wan show like who dey fight wrestling na that kind big show
No need to tell me, I know life is a game but I want be that candy wey people go crush
Psalm 7-1 verse 2 in thee o'lord do I put my trust
So never let me put into confusion anything wey be my own make sure for me
Because na there my haters, my critics and enemies go know say u dey make everywhere the burst for me