Bless Me歌词由Ju’life King演唱,出自专辑《Bless Me》,下面是《Bless Me》完整版歌词!
Bless Me歌词完整版
Yeeh!
Ota yeriyeri
Odun gan ni, Ju’life king reee
Pipper on the beat
Onanananana eh eh
Pipper!
Oluwa bless me
Baba bless me eh
I wanna thank my friends for support for letting me blow now
Oluwa bless me (alubarika)
Baba bless me eh
I wanna thank my friends for support for letting me blow now
Eh Kini mo ri
Na wetin I see (ah ra ra ra)
Na your blessing, mercy, favour follow me everywhere wey I go now
Ki ni mo ri (oya so fun won)
Na wetin I see (o ya je kon gbo oo)
Na your blessing, mercy, favour follow me everywhere wey I go now
Me I know say na from Nigeria I come (Nigeria I come)
Baba jowo ma je ki n ji riya for naija o
Naija ile, money plenty
No matter how bus go full space go dey for the driver
If people plenty, je ki n ma je ki n ma shoga gbogbo won
I’m number one
Emi ni emi ma shoga gbogbo won
Nobody go take my place I’m number one
Je ki n ma je ki n ma shoga gbogbo won
Ju’life king loga gbogbo won
Oluwa bless me
Baba bless me eh
I wanna thank my friends for support for letting me blow now
Oluwa bless me (alubarika)
Baba bless me eh
I wanna thank my friends for support for letting me blow now
Yeeh kini mo ri
Na wetin I see (ah ra ra ra)
Na your blessing, mercy, favour follow me everywhere wey I go now
Ki ni mo ri (oya so fun won)
Na wetin I see (o ya je kon ri gbo oo)
Na your blessing, mercy, favour follow me everywhere wey I go now
I tell you my brother say make you open your eyes
Make you open your eyes to the reality of life
The reality of life na only you waka come
So get up on your feet, oya do something for yourself
Owo epo laraiye ba ni la
Won ki n bani la te’je
If e dey sweet for you, people go rush you like sugar
Na only you work for the money but people go follow you spend it
Make you open your eyes to the reality of life
Oluwa bless me
Baba bless me eh
I wanna thank my friends for support for letting me blow now
Oluwa bless me (alubarika)
Baba bless me eh
I wanna thank my friends for support for letting me blow now
Nobody go fit help you if you no fit help yourself
Get up on your feet cause you’re the architect of your life
Anything you do my brother make you do am well
There’s dignity in labor my friend put pride aside
Oluwa bless me
Baba bless me eh
I wanna thank my friends for support for letting me blow now
Oluwa bless me (alubarika)
Baba bless me eh
I wanna thank my friends for support for letting me blow now
Yeeh kini mo ri
Na wetin I see (ah ra ra ra)
Na your blessing, mercy, favour follow me everywhere wey I go now
Ki ni mo ri (oya so fun won)
Na wetin I see (o ya je kon ri gbo oo)
Na your blessing, mercy, favour follow me everywhere wey I go now
Yeah do da dooo de da do da do da do da
Ju’life king eh
Ju’life king
Ju’life king eh oo
Ju’life king
Awa lo ga gbogbo won