Shalaye (Remix)歌词由M’kidO&Reminisce演唱,出自专辑《Shalaye (Remix)》,下面是《Shalaye (Remix)》完整版歌词!
Shalaye (Remix)歌词完整版
Nwanne….
Ibile
Hmmmm….
C’est comment !
If you don’t want love
Baby give me back
If you don’t want my heart o
Abeg you give back
Me, I no look your face o
I no dey give you chance
I for don loose my sense o
If you still be mine
Still mine
No need to Shalaye
Me I just want to Dey my Dey eee
Vibes on vibes ajeh
Make everybody dey their Dey
Gimme love love
Gimme kiss kiss
If you leave me
Am gonna miss miss
You
Itomagbomi
Piss piss
No other girlie wey dey do me like this
Ka ma journey
Kama sojourn
Ka ma fo around the world
Just for fun
Owo yen is plenty
Opor gon
Swagger yen bale
O so gan
Killripopo
Kilansogan
I will fly you from London to ….
O le play hard boy
Oma succumb
Kaduna to Kano
Express
O na tan.
Oohhhh
Ohh
O je ma Lo tete
So funmi
If you no want do again
No need to Shalaye
Me I just want to Dey my Dey eee
Vibes on vibes ajeh
Make everybody dey their Dey
No need to Shalaye
Me I just want to Dey my Dey eee
Vibes on vibes ajeh
Make everybody dey their Dey
Na lingui ooo na
Na lingi o mama yo
Tu sera dans mon cœur
Tu sais bébé
Tu resteras toujours dans mon cœur