Surulere (Explicit)歌词由Brown Lion演唱,出自专辑《Surulere (Explicit)》,下面是《Surulere (Explicit)》完整版歌词!
Surulere (Explicit)歌词完整版
F. to d O.L.A
Upgrade ya
Hanhanhaann
Money turns a jnr to a snr
Ondo ni mowa
Eba mi guyan
My body longing for dis Mulla
Pull up
Alert wey go make person Dey look up
Nd thank jehovah
We taking over
My nigga
bought a Range Rover
Nd d girls them love am
them no Dey like to post am
Money b d love
Nd must to keep am
Many things I kept that I never say
The good die young in this present day
I keep on grinding Yh I keep on fighting
Until the battery off
I keep on chatting
Who dem b
Wetin dem say
Na we Dey buy d Ace nd Hennessy
X2
FUsek fusek fusek
Chorus
Suru
Suru lere sure lere
Towo bade
Padi mi
Ajoma lewan lere
Lewan lere
Wowo wowo
Suru lere suru lere
Towo bade padi mi ajoma
Lewon lere Lewon lere
Wowo wo
Suru suruuuuuu suruuuuuuuu
Towo bade
Ajoma lewon lere
Lewon lere
Verse 2
Oh Yh
You missing from this life that have been living
Girl I may b single
Depends if you wanna mingle
Actually i wrote up all this singles
Cause i’m able
Olorun nii cable
Wey Dey make my life Dey stable
Yaaaaa
Big speakers on me
Big buddy gum me
Haters wanner gun me
Don’t know what is funny
Tell me what is for me
Patience or to hurry
Dunk like Stephen curry
All d girls dem love me
X2
Chorus
Suru lere sure lere
Towo bade ajoma
Lewon lere.